Why

RoyaltyOosha

0 fans

RoyaltyOosha

RoyaltyOosha is a musical artist known for their energetic and infectious tracks. They are skilled at blending different genres to create a unique sound that appeals to a wide audience. Their music often features catchy hooks and memorable lyrics that make their songs instantly recognizable. RoyaltyOosha has gained a following for their captivating performances and dynamic stage presence. more »


4:41

 Struggling with Why? Become a better singer in 30 days with these videos!

Eh eh eh eh eh
Uh uh uh uh uh uh uh
Uhmm uhmm
Yeah
I dey wonder why
Why everything be as e be
When some people no see food to chop
Some people get plenty to keep
The rich taking from the poor wetin dey sub
My papa no get money o shey na him fault
I've known him to be an hustler o
Some say na destiny some say na choice
Some people too get this money o
Some no fit chop if dem no beg for street
We just dey hope one day e go better o
Very soon ajepako ma bi ajebota
The girl wey like me I no give ham face o
She loves a good guy so she says everyday
My heart dey with another opeke
Wey love bad boys wey no be our mate o
Things wey we want we no get ham
The ones we no want dey in abundance
Why good things no dey last
Why money dey one side ay ay ay
Gone too soon for the good people
Karma jam traffic for the real devil o
This one think say na him sabi do ham pass
E no know say na time soon e go pass
Oh oh oh
Oh oh
Oh oh
Why asake wey fine no get good man
Why prayer too dey tey when we need answers
This man honest no contract to collect
Susan was a bad girl now she's living fine
Same hustle all night update all day
Your money don drop o dem say na your time o
Small small calm down Mr Manager
Table dey turn e go affect the chairman
I tell mama say I wan become a dancer
She say wetin you dey talk omo dokita o
I just want to be me this is all I want
I just want to be free this is who I am
Things wey we want we no get ham
The ones we no want dey in abundance
Why good things no dey last
Why money dey one side ay ay ay
Gone too soon for the good people
Karma jam traffic for the real devil o
This one think say na him sabi do ham pass
E no know say na time soon e go pass
Some say this life say na race all on grace
Dey run your race no dey cross for my lane
Maybe I too dey complain o
Maybe maybe eee
Things wey we want we no get ham
The ones we no want dey in abundance
Why good things no dey last
Why money dey one side ay ay ay
Gone too soon for the good people
Karma jam traffic for the real devil o
This one think say na him sabi do ham pass
E no know say na time soon e go pass
Oh oh oh
Oh oh
Oh oh
Eh eh ee eh
Small small omo ologo
Ile n yo rora go o
Royalty you go blow o
Say na time o
Everything na by grace o
Oosha

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ogunsola Olaposi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Why Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Why Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7738350/RoyaltyOosha/Why>.

    Missing lyrics by RoyaltyOosha?

    Know any other songs by RoyaltyOosha? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Fa-fa-fa-fa-fa-fa-fa-fa-fa-far better Run, run, run, run, run, run, run away oh, oh, oh"
    A Psycho Killer
    B Uh-Oh, Loves Comes to Town
    C Pulled Up
    D Disorder

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    RoyaltyOosha tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Why

    »