FUN

Ay Frosty

0 fans

Ay Frosty

Ay Frosty is a Canadian musical artist known for their unique blend of hip-hop and R&B. They gained popularity for their catchy hooks and melodic rap style. Ay Frosty's music often explores themes of personal growth, relationships, and introspection. They have released several successful singles and collaborated with other notable artists in the industry. Overall, Ay Frosty is recognized for their distinctive sound and ability to captivate audiences with their charismatic performances. more »


2:56
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yh yhyh
It's frosty baby nooni
Make we rendezvous
Make I handle you
It's frosty baby nooni o
Make we rendezvous
Make I handle you
Wan wan wan
It's frosty baby nooni

When the gbedu go drop
Dem go know what's up
Wussup wussup
Ibadi ni koko ko jojo
Ma se mi bi somiso
Somiso mi so
I don spend all my saving on you what's up
On you what's up
But you come dey jajajaja
Tell me shey I mess up
No dey use me play

Eh
Looking for that girl
She dey whine her whine her waist well well
She dey whine to the base well well
She dey make my head swell oh
Who's that girl?
Wey dey gbadun on the beat well well
She dey carry far away my stress
Times when I love my girl
I love my girl
I love my girl
She dey whine her whine her waist well well
She dey do abena do well well
She dey make my head swell o
Who's that girl?
She dey carry away all my stress
Cuz she carry well ah for back
I go carry you for my back
Uhuh uh

I just wanna have some fun
And I got my hands in the air cuz
I don't wanna hurt no one
We vibing oh yeah
I don't wanna do no wrong
And I got my family here
Cuz I ain't never trust no one

Brother jeki shayo wole oh
Owo ti de tete gbori wole
Taba ti de dan dan shana wole oh
We just wanna have some fun
Sister jeki shayo wole oh
Owo ti de tete gbori wole
Taba ti de dan dan shana wole oh
We just wanna have some fun

Make we dey make we dey
We dey jolly oh
Me no dey me no send anybody o
People dey wey dem no wish for you
If you like make you kind pass oloun
Where you dey when we dey with no money o
Wey we dey you been dey form foreign o
When the time come it just come for you
Made a hundred just to ball it all on you
On you

Cuz I know as you dey do
Whine in a rizzla
How you been dey do
Come follow me you're feeling the gbedu
I ain't gonna hurt no one
I know as you dey do
Why you in a distance
What you finna do
Henny on the rocks
I'm high like parachute
I just wanna have some fun

Eh
Say I'm looking for that girl
She dey whine her whine her waist well well
She dey do abena do well well
She dey make my head swell oh
Who's that girl?
Wey dey gbadun on the beat well well
She dey carry far away my stress
Times where I love my girl
I love my girl

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ayokunle Bakare

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the FUN Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "FUN Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7770356/Ay+Frosty/FUN>.

    Missing lyrics by Ay Frosty?

    Know any other songs by Ay Frosty? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The Outfield: "As you leave my place, won't you close ___ ____? And don't forget what I told you."
    A the gate
    B the curtain
    C the book
    D the door

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ay Frosty tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    FUN

    »