FEAR
Oludamz
Struggling with FEAR? Become a better singer in 30 days with these videos!
Oh na na Gbo ohun oludamz yee Dem say fear boy wey never collect ooo My heart de open Money see to let ooo So many things I for like do So many places I for like go But I end up for sango And no be say I no Sabi sing ooo But taba pe 20 na one pesin go first go This life no just balance at all Unemployment benefit no be for all Boys de rise and fall like btc We no get chance to show on mtv Joo baba bimose n ko Orin yi ooo Jo wo gbo ohun mi Gbo adura mio oooo Me self wan dorime eee Na why I de je koripe Get my blessings no delay eee I no wan de talk kanipe I no fit lie say mama tell me say But her fasting and prayer na everyday I never act selfish Didn't even pray for an AP on wrist When write my wishlist Didn't wish for diamond on my teeth Just prayed for my friends and family They were the ones who stood by me Blaka blaka you go see For those who wished death pon me Go down on my kneels And pray to jah for more Ps Rugged is the streets So jah forgive all my sins Been trying to survive That's why I got blood on my jeans Preaching the word out here With my sweet melody Nobody de for me When things de hard for me When sapa de hug me You run away from me Now wey you need money you con de call on me My brother I am sorry Me I still no get shi shi Make anointing fall on me Make Jehovah cover me Anointing fall on me Make Jehovah cover me Make anointing fall on me Make Jehovah cover me Make anointing fall on me Make Jehovah cover me Make anointing fall on me Make Jehovah cover me Make anointing fall on me Make Jehovah cover me Anointing fall on me Me my friends and family Anointing fall on me Fall on me Fear boys
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"FEAR Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7771133/Oludamz/FEAR>.
Discuss the FEAR Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In