Demo
Blacky
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
You turn a boy to sinner man hai You Dey put me for cloud nine If she ever leave I go die O feran shakara but I like Oya denge poseeee demo oh She bo wu e ko ma demo oh Shakara po she lon demo oh Demo Vanessa demo oh Change your style baby Demo oh Oya denge pose demo oh Kele fe ma ya photo demo Demo oh Monicar demo oh E Dey do me like say na juju o For your love I turn to mumu o Becuz of you I Dey shenk uju Saw you with benson I no mean buju She talk say I be play boy But I hear say na she Dey play boys I be fire boy I sabi play ball If I ever pass no go pass give my neighbor Lord have mercy oh oh oh Oh God of mercy who woh woh Her baka like Lambo oh no no Mon pariwo mommy oyoyo You turn a boy to sinner man hai You Dey put me for cloud nine If she ever leave I go die O feran shakara but I like Oya denge poseeee demo oh She bo wu e ko ma demo oh Shakara po she lon demo oh Demo Vanessa demo oh Change your style baby Demo oh Oya denge pose demo oh Kele fe ma ya photo demo Demo oh Monicar demo oh You live for my head u no pay rent Girl I want to know both your parents Hope dem Dey jam my Casset o You complete oh like a math set o Padi mi ye ma sosokuso She Dey kill me with iwokowo oh I dey see her future for my mirror oh I must win her heart I'm a victor oh Omoge see I am lonely Munimi dun bi ti Molly Shey you know say me no holy O fa poly Mio fa poly oh Oya denge poseeee demo oh She bo wu e ko ma demo oh Shakara po she lon demo oh Demo Vanessa demo oh Change your style baby Demo oh Oya denge pose demo oh Kele fe ma ya photo demo Demo oh Monicar demo oh Padi mi ye ma sosokuso She Dey kill me with iwokowo oh I dey see her future for my mirror oh I must win her heart I'm a victor oh Change your style baby Demo oh Oya denge pose demo oh Kele fe ma ya photo demo Demo oh Monicar demo oh Oya denge poseeee demo oh She bo wu e ko ma demo oh Shakara po she lon demo oh Demo vanessa demo oh Change your style baby Demo oh Oya denge pose demo oh Kele fe ma ya photo demo Demo oh Monicar demo oh Call me Blacky oh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Demo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7798251/Blacky/Demo>.
Discuss the Demo Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In