God Abeg
Synapse
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
I no dey hate on another nigga My only enemy is hunger I pray me and my guys get bigger Cos we work way too hard to suffer All life I've never been lazy Mind my business and grind on a daily Even when the hustle no dey pay me Anyone hating must be crazy God abeg, life too tough make am soft abeg God abeg, everything I put hand make e work abeg God abeg, If trenches call make my phone off abeg God abeg, wahala too much, I want rest abeg God abeg, God abeg, God abeg, God abeg God abeg, God abeg, God abeg God abeg, God abeg, God abeg, God abeg God abeg, God abeg, God abeg, God abeg God abeg, God abeg, God abeg God abeg, God abeg, God abeg, God abeg This year no more breakfast Any plate wey want serve me, go break fast No stopping me, no break pads That's how we make some great jams God abeg I want to remain blessed God abeg I want a life that's 10/10 God abeg, God abeg, God abeg, God abeg God abeg, God abeg, God abeg God abeg, God abeg, God abeg, God abeg God abeg, God abeg, God abeg, God abeg God abeg, God abeg, God abeg God abeg, God abeg, God abeg, God abeg
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"God Abeg Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7821643/Synapse/God+Abeg>.
Discuss the God Abeg Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In