We Go Make Am

Kofi Lyrics

0 fans

Kofi Lyrics


2:54
43 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oooh ooo
Who God bless oo 
No man could  ever curse him eeh
I say who God bless oo
No man could ever curse him eeh
You see another man down you happy
You break my bones and u happy
You go nack me down today
 Ago come back stronger
Boomba
Street boy I believe ago make am oo
Slowly moo mi ago make  am ooo
Close the door mi ago break am oo
Ouhh ouhh mi ago break am oo
Street boy I believe ago make am oo
Slowly moo mi ago make  am ooo
Close the door mi ago break am oo
Ouhh ouhh mi ago break am oo
Ebi God wey dey bless man
So your bad mind can't stop man
Hey Mr bad man how be market
One day you go fall down
No mountain too high to climb so
Adey hope say na soon mi ago reach
Yes na mi ago reach
Up up to the top ooo
Street boy I believe ago make am oo
Slowly moo mi ago make  am ooo
Close the door mi ago break am oo
Ouhh ouhh mi ago break am oo
Street boy I believe ago make am oo
Slowly moo mi ago make  am ooo
Close the door mi ago break am oo
Ouhh ouhh mi ago break am oo
One day our story go change
The underground go turn to fame
Dem go see dem go shy
Bad belle people go see dem go shy
Efukprvi m3ku na oh
Al3k3l3ke anyo na wu
Mawu  sukpolesa
A wea na wu
Na wu ooo
Efukprvi m3ku na oh
Al3k3l3ke anyo na wu
Mawu  sukpolesa
A wea na wu
Na wu ooo
Street boy I believe ago make am
Make am
Slowly moo ago make am oo
Make am
CYoulose the door ago break am
Break am  errrr
Street boy I believe ago make am oo
Slowly moo mi ago make  am ooo
Close the door mi ago break am oo
Ouhh ouhh mi ago break am oo
Street boy I believe ago make am oo
Slowly moo mi ago make  am ooo
Close the door mi ago break am oo
Ouhh ouhh mi ago break am oo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Kofi Lyrics

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the We Go Make Am Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "We Go Make Am Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7860553/Kofi+Lyrics/We+Go+Make+Am>.

    Missing lyrics by Kofi Lyrics?

    Know any other songs by Kofi Lyrics? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Drop the pilot, try my balloon. Drop the monkey, smell my ________."
    A kaboom
    B mushroom
    C legroom
    D perfume

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kofi Lyrics tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!