Shine
Blacktimzy
Struggling with Shine? Become a better singer in 30 days with these videos!
Eh eh eh eh Blacktimzy take you faraway Faraway ye, ye eh I'm going on a highway Blacktimzy take you faraway Ebi mi ko, ema shi mi gbo Manager mi lo ni pe kin ma ko Make I drop song, kawon temi gbo ooo Make you celebrate me, make you raise me up Na you I Dey see as my brother And we suppose to love one and other In the rain in sun in any weather Make you no go fight me like mayweather Go straight no write letter C Stay with me no join abosi Every good man always get jealousy Am confused let me know who you be Nobody's perfect but I no say I go try The song wey I sing broda man na jam Na one of a kind ooo Very sure one day I go shine ooo You go shine I go shine I go shine you go shine I no pray make you fall You go shine I go shine You go shine I go shine I go shine you go shine I no pray make you fall You go shine I go shine Let shine my brother Let stay together Make we grow one and other And shine like a bright star Eh eh eh eh Twinkle little star what you are Everyone see you where you are Am so high, and I wan know who I'm Rede rede rada rada, I no want make dem go bigger Reason where I Dey come from No be say I don f*ck up I wan make am no be world war Show me love no show me weapon Go straight no write letter C Stay with me no join abosi Every good man always get jealousy Am confused so let me know who you be Nobody's perfect but I no say I go try The song wey I sing broda man na jam Na one of a kind ooo Very sure one day I go shine ooo You go shine I go shine I go shine you go shine I no pray make you fall You go shine I go shine You go shine I go shine I go shine you go shine I no pray make you fall You go shine I go shine Go straight no write letter C Stay with me no join abosi Every good man always get jealousy Am confused so let me know who you be Nobody's perfect but I no say I go try The song wey I sing broda man na jam Na one of a kind ooo Very sure one day I go shine ooo
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Shine Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7937092/Blacktimzy/Shine>.
Discuss the Shine Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In