Never Say Never Guy

Xcent OD

0 fans

Xcent OD


3:09

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Warriors dey give everything
Warriors no dey give up
No retreat and no surrender
I no fit give up
As long as say I dey alive
I no fit F' up
Just believe me when I say I'm a believer.
Warriors dey give everything
Warriors no dey give up
Just believe me when I say I'm never say never guy
My dreams very large
Dem don try make I kpai
I wan buy benz
But money no dey
So me I wan secure the bag
Oh my Go you bad ohh
You bad oh
You bad oh
You bad oh
Xcent you bad oh
You bad oh
You bad oh
You bad oh
You bad oh
Que sera sera
Whatever will be will be
The future's not ours to see
Que sera sera
Que sera sera
Bad man know say
I dey live my life on a low kay
I dey live my life and it's so crazy
And I'm so paid
Bye bye to old days
Bad man know say
I dey live my life on a low kay
I dey live my life and it's so crazy
And I'm so paid
Bye bye to old days
If no be God
Wetin I for do
Wetin I for do
Wetin I for do
Wetin I for do
Que sera sera
What will be will be
Don't you ever stop
Chasing all your dreams
This is your life to live

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ifejianu Onyedikachukwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Never Say Never Guy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Never Say Never Guy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7975261/Xcent+OD/Never+Say+Never+Guy>.

    Missing lyrics by Xcent OD?

    Know any other songs by Xcent OD? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which slipknot song talks about pushing your fingers into your eyes to stop the pain
    A Wait and bleed
    B Psychosocial
    C Duality
    D Unsainted

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Xcent OD tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!