Road to success

Wiss Mani

0 fans

Wiss Mani


2:51

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Wo yo woyo woyo
Na money be the problem o
Wiss mani wiss mani yeh yeh yeh

My mama tell me say
Wiss you don dey sing since o ye koti blow
Oto ni
Mummy e puro
Na GOD grace I dey pray for o
And the fame go come

But na money be the problem o
(Tell them)
Even talent no fit solve am o (Lie lie)
Na money be the problem o
Na only money fit solve all my problem o
(Oyi no no)
Na money make man loyal
Na money make man focus
Na money make man get joy
Na money rule the world o o
Na money make man loyal
Money make man focus
Money make man get joy
Na money rule the world o o

Another man story be like hell fire
You never hear before
Mr don't care!

Wiss na my name
And you gats put respect for that name
Oh oh
I still dey do my thing on my lane
As una as una as una know very sharp boy
Eh I face my faces and I dey my lane
I no dey follow anybody run race
Cuz I do my thing my way my way

My mama tell me say
Wiss you don dey sing since o ye koti blow
Oto ni
Mummy e puro
Na GOD grace I dey wait for o
And the fame go come
Mummy
Efi oluwa sho me
This industry wey you so ooo
Omo e get as e be soo
(Ole o)

But na money be the problem o
(Tell them)
Even talent no fit solve am o (Lie lie)
Na money be the problem o
Na only money fit solve all my problem o
Oyi no no
Na money make man loyal
Na money make man focus
Na money make man get joy
Na money rule the world o o
Money make man loyal
Money make man focus
Money make man get joy
Na money rule the world o o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Rilwan Adewuyi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Road to success Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Road to success Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7985017/Wiss+Mani/Road+to+success>.

    Missing lyrics by Wiss Mani?

    Know any other songs by Wiss Mani? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In most of its career Metallica was based in?
    A Florida
    B San Francisco
    C New York
    D Los Angeles

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wiss Mani tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!