Comot My Face (feat. Dr Barz & Odumodublvck)

Clido

0 fans

Clido


3:55
231 

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Checkmating is meant for identification and not intimidation
Talk the talk
Word
King

Aboy
Comot my face jor (Comot my face)
Who you dey rep
You dey my street jor (Dey my street)
Careful  watch your steps
Fit land for pit jor (Land for pit)
I dey with my men
I dey talk small who you dey mend
Small time e go burst for your head
Comot my face jor (Comot my face)
Who you dey rep
You dey my street jor (Dey my street)
Careful  watch your steps
Fit land for pit jor (Land for pit)
I dey with my men
I dey talk small who you dey mend (Wo)
Small time e go burst for your head

Ogbeni calm down
Wida your eyes aboy who you dey rep
You follow know real men
Abi your real men them be girls
You just dey F up
You no sabi how to put calls
Abi na say you dey tench
Be like You neva hear the full scores
Ehhh
Na squad we dey carry come
No be tauts we no dey carry gun
Na dope lines we dey throw on board
Violence no we  throw off board
We no dey punch people na lines we dey punch and not people
Stand firm like a strong nipple
Oya cap my men don leave you

Comot my face jor
Who you dey rep
You dey my street jor (Dey my street)
Careful  watch your steps
Fit land for pit jor (Land for pit)
I dey with my men
I dey talk small who you dey mend
Small time e go burst for your head
Comot my face jor (Comot my face)
Who you dey rep
You dey my street jor (Dey my street)
Careful  watch your steps
Fit land for pit jor (Odumodublvck)
I dey with my men (Ah)
I dey talk small who you dey mend (Clido)
Small time e go burst for ur head

Comot my face (Comot my face)
I resemble your mate
No dey miscap
Stop before e go late
Do what I say (Say say)
Before I go craze
Tanana Banabas tell am to gather man scatter the place
I be your dad mate
Fly like okada man
Riding bullion vans like jagaban
Though I'm badder than but they never born
I aint showing mercy like barca fans
Sagababang anybody wey dey pass charge e go end bad
I don't care if you're a fed and still I'm independent I no send your dad (Taa)

Comot my face jor (Comot my face)
Who you dey rep
You dey my street jor (Dey my street)
Careful watch your steps
Fit land for pit jor (Land for pit)
I dey with my men
I dey talk small who you dey mend
Small time e go burst for your head
Comot my face jor (Comot my face)
Who you dey rep
You dey my street jor(dey my street)
Careful  watch your steps
Fit land for pit jor (Odumodublvck)
I dey with my men (Ah)
I dey talk small who you dey mend (Clido)
Small time e go burst for ur head

Flip all the bricks jor (Eh)
I dey the door for inside the bando putting on flip flops (Facts)
She no wear lip gloss
Took it all in with a firm jaw
Mia khalifa like kakaraka
Show them say na me be akpuruka
Katakata dey my shakagbula (Hey)
When I dey draw blood
I been dey chop dogs
Methuselah know my historical
F*ck with the nigga you historical
Cemetery dey for my artillery (Wuuuuu)
Lay you to rest in a refinery
Oil dey my head so before you reach hell you go get something to tell the angels
Odumodublvck don deport the dead men (Ah)

Comot my face jor (Comot my face)
Who you dey rep
You dey my street jor (You dey my street jor)
Careful  watch your steps (Comot)
Fit land for pit jor (Shilekun)
I dey with my men
I dey talk small who you dey mend
Small time e go burst for your head
Comot my face jor (Comot my face jor)
Who you dey rep
You dey my street jor (You dey my, you dey my street jor)
Careful watch your steps
Fit land for pit jor (Land for pit)
I dey with my men
I dey talk small who you dey mend
Small time e go burst for your head

Burst for your head
Dey for my street
I dey with my men gon
Who you dey rep (I dey with men)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Akpowon Victor, Ifebunso Kingsley, Ojogwu Tochukwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Comot My Face (feat. Dr Barz & Odumodublvck) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Comot My Face (feat. Dr Barz & Odumodublvck) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8022789/Clido/Comot+My+Face+%28feat.+Dr+Barz+%26+Odumodublvck%29>.

    Missing lyrics by Clido?

    Know any other songs by Clido? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song, "Donna" by Ritchie Valens, was written as a tribute to...
    A His daughter
    B His sweetheart
    C His mother
    D His grandmother

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Clido tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!