Morale(Vitamin M)

Johnny Webb

0 fans

Johnny Webb


3:23
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Mmmmmmmm
Wetin dey give me morale
Money na morale
Na money be morale oh
Call it vitamin M oh
How man pikin go survive
If you no get morale
Na money be morale oh
Call it vitamin M oh
I made money people start to cap careless
Yes but i careless
Gone are those days when I use to get nervous
When they talk bad about us
You come my side come dey do eye service
You no know me observe this
Man a think say you are smart You are koni
That's why you no get money
Me I don sense the matter you be bad energy conji
If you dey shuk eye for my matter
You be bad energy conji
No take advantage of me Oga
You be bad energy conji
Cus if e no be money matter
Me I no go gbori wole
Wetin dey give me morale
Money na morale
Na money be morale oh
Call it vitamin M oh
How man pikin go survive
If you no get morale
Na money be morale
Call it vitamin M oh
I remember those days when I no get cruise
I remember those days when I no get views
Remember those days when I no get tools
All I had with me was the music
When I worked too hard to sell my juice
When I walked these streets with worn-out shoes
And I no dey shame for my hustle
Gone are those days when you abuse me
That's why me any day I'm a soldier
With my Legedise Benz or my Rover
Long as I gat this bills on my shoulders Ogbeni
That's why me any day I'm a soldier
With my Legedise Benz or my Rover
Long as I gat this bills on my shoulders Ogbeni
Wetin dey give me morale
Money na morale
Na money be morale oh
Call it vitamin M oh
How man pikin go survive
If you no get morale
Na money be morale
Call it vitamin M oh.
Wetin dey give me morale
Money na morale
Na money be morale oh
Call it vitamin M oh
How man pikin go survive
If you no get morale
Na money be morale oh
Call it vitamin M oh
I made money people start to cap careless
Yes But I careless
Gone are those days
When I use to get nervous
When they talk bad about us
You come my side come dey do Eye service
you no know me observe this
Man a think say you are smart You are koni
That's why you no get money
Wetin dey give me morale
Money na morale
Na money be morale oh
Call it vitamin M oh
How man pikin go survive
If you no get morale
Na money be morale
Call it vitamin M o
Ye Morale
Give me some morale
Yem morale
Ehhh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: John Uche

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Morale(Vitamin M) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Morale(Vitamin M) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8042030/Johnny+Webb/Morale%28Vitamin+M%29>.

    Missing lyrics by Johnny Webb?

    Know any other songs by Johnny Webb? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Trust Fund Baby"?
    A One Direction
    B BTS
    C AC/DC
    D Why Don't We

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Johnny Webb tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!