Broke lifestyle
Crushww
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Dear god I dey pray make I never go broke Make I never go broke I wanna go high never going on a low Never going on a low The story for my mind e too heavy for my mouth finish school no work men I gat to chase the cash As a broke guy no lady ever wanna date me no problem I call all my main guys abeg make Una try update me no way Suicide on my chest Addicted to my loud Fucking ladies on the street my mummy go dey shout She say Blessings blessings we need your blessings Flexing flexing make we join the flexing Make we join the flexing No brother to call police don bos me Afara prison dey call buu me I no fit pick Na you dey run am we dey work am We believe you must give us the grace Any how wey e be We must succeed succeed we must succeed Them pray make we dey starve We must to eat eat we must to eat Eeeee Broke lifestyle too sweet Broke lifestyle too sweet Broke lifestyle too sweet Buu am never going broke again One polo one jean no slippers Follow men enter club the pick rubbers Remember the day police bos the full area Carry me dey go momci kukuma no get rubbers Prayers of a sinner is a crime But please dear god give me the paper I no carry gun I no dey push drugs I only wanna see the happiness of my mom As a broke guy I bad No lossguard your wallet my side Smoking my main man loud When e boss all my men turn there back My family broke The area broke Economy broke Me I still come broke Life of a broke man sweet Just that you no fit afford anything Any how wey e be We must succeed succeed we must succeed Them pray make we dey starve We must to eat eat we must to eat Eeee Broke lifestyle too sweet Broke lifestyle too sweet Broke lifestyle too sweet But am never going broke again Broke lifestyle too sweet Broke lifestyle too sweet Broke lifestyle too sweet But am never going broke again
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Broke lifestyle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8051118/Crushww/Broke+lifestyle>.
Discuss the Broke lifestyle Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In