Alcohol

Kiki Derika

0 fans

Kiki Derika


3:10

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Why Ifeoma come dey be like nkechi
Osadebe don dey sound like celine Dion
Na na na na
Ye ye ye ye manya emem  ife
E dey do me kolomental
Kumasa kumasa
Mi casa su casa
Jogolo jogolo jogolo jogolo jo

I don dey stagger oh
I don dey maga oh
Okwa maka alcohol jurum alu
Call my mother oh
Call my father oh
Tell dem say na alcohol full my body oh
E dey do me yaga yaga yaga yaga oh
E dey do me eh eh eh ah oh
E dey do me yaga yaga yaga yaga oh
E dey do me eh eh eh ah oh

Sapele water we go manya kwa
No wahala we go gbalaga
Now that we found manya wetin we go do we go manya oh oh oh eeh
E dey do me kolomental
Kumasa kumasa
Mi casa su casa
E dey do me kolomental
Kumasa kumasa
See as i dey enter
Jogolo jogolo jogolo jogolo jo

I don dey stagger oh
I don dey maga oh
Okwa maka alcohol jurum alu
Call my mother oh
Call my father oh
Tell dem say na alcohol full my body oh
E dey do me yaga yaga yaga yaga oh
E dey do me eh eh eh ah oh
E dey do me yaga yaga yaga yaga oh
E dey do me eh eh eh ah ah oh eeee

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: ikechukwu onuoha

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Alcohol Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Alcohol Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8176966/Kiki+Derika/Alcohol>.

    Missing lyrics by Kiki Derika?

    Know any other songs by Kiki Derika? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What artist did this line, "but I can't help falling in love with you."?
    A Crispian St. Peters
    B Elvis Presley
    C Jim Reeves
    D Eddie Cochran

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kiki Derika tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!