Dummy 4 Class

Brynykole

0 fans

Brynykole


2:51
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Abeg Corekt sound you fit increase this my mic small abeg, loud up again again yeah Thanks

I'm brynykole just Incase you don't know
Yeah
Chey

Dummy for class no mean say em go come last
Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy)
Nah based on Jonny compass Jonny come pass

See as Johnny come pass, everybody surprise
This life na based on how you set your compass
No be who sit down for front dey graduate First Class
No be all wey raise hand Sabi the answers (Aunty me)
Na God's grace this days, na em dey keep us guys
Baba see O okpor no dey work for school
You better leave waiting dey facebook go face your book
Even those wey sabi for class still Dey sort to pass.
Use yo head
No be every Charly be Charles
And No be everybody go reach round about
That's a matter of fact
And the OT be say, No go play with stone inside glass house

Hustle make yo charger no go first you blow
Hustle make the bannies no Dey tell you no
Hustle make the people wey wan see you low
Make dem Dey alive so them go see you blow

Dummy for class no mean say em go come last
Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy) (Hey see)
Nah based on Jonny compass Jonny come pass

Dummy for class no mean say em go come last
Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy ) (Hey see)
Nah based on Jonny compass Jonny come pass

Like two of my brothers
One pocket filled with dope the other filled with hope
No be everybody wey laugh hard escape broke
This life is not a bed of roses
If you doubt me ask brother Moses
The rose are red just in case you never noticed
To make ahm for this life no be by exam
Even Obansejo with em papers still get em own farm
Boys dey hustle we no dey sleep for night and to wake up for morning, we no need set Alarm
Base on logistics our compass na confirm...
See!  you no make am for school eh no mean say you no fit to make am for life
Woman wey carry belle no mean say she Don become wife

Hustle make yo charger no go first you blow
Hustle make the bannies no Dey tell you no
Hustle make the people wey wan see you low
Make dem Dey alive so them go see you blow

Dummy for class no mean say em go come last
Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy) (Hey see)
Nah based on Jonny compass Jonny come pass

Dummy for class no mean say em go come last
Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy ) (Hey see)
Nah based on Jonny compass Jonny come pass

Dummy for class no mean say em go come last
Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy) (Hey see)
Nah based on Jonny compass Jonny come pass

Dummy for class no mean say em go come last
Nah based on em doings and em legit compass Jonny come pass (Cheyyy ) (Hey see)
Nah based on Jonny compass Jonny come pass

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Bryan Udom

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Dummy 4 Class Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Dummy 4 Class Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8210987/Brynykole/Dummy+4+Class>.

    Missing lyrics by Brynykole?

    Know any other songs by Brynykole? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rockstar David Howell Evans is better known by what name?
    A The Edge
    B The Purge
    C The Serge
    D The Verge

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Brynykole tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!