Jaiye (feat. Psquared)

Jonibliss

0 fans

Jonibliss


2:55

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Positive sound
Bad time say nobody gonna' look your
They call me jonibliss
Me buzzing inna the place ay
(Place ay)
(Inna the place ay)

I'm just that poor boy hustling on the street
Working everyday just to put things right
Believing one day oluwa will shine my light
Yeah, yeah
E go on my light
So i just leave my life dey go oh
Never wan' start wetin i no fit finish
Never wan' do wetin i no fit do
Cause' no money, no honey
Yeah, yeah

Bad times say nobody gonna' look your face
(Nobody gonna' look your face)
Hard time say nobody gonna' come your wayyy aa aa
When money no dey say nobody gonna' look your face
When money no dey say no girl gonna' come your party
(Nobody)
If money come dey say everybody wanna' to be your friend
If money come dey say all the girl dem a
Dey wanna' to marry, wanna' be your friend
Say

If i get e money
Brother e money
Neighbor get e money
Everybody around me get e money
Say nobody, gonna' bother nobody
Yeah, yeah
Gonna' trouble nobody

If you get e money
Brother e money
Neighbor get e money
Everybody around you get e money
Say nobody, gonna' bother nobody
Yeah, yeah
Gonna' trouble no one
Yeah, yeah

I've working everyday looking for my pay cheque
Working everyday just to get my mullah
(My mullah, my mullah)
I dey pray for my brother's
Pray for my sister's

Praying everyday that we never get it wrong
Praying everyday, we gon' be alright
Cause' if the money no dey
Nobody gonna' look your face
You stand alone
Face your fears

But we've got to appreciate that one person
That one person
That always stand by you
He lives in you
He lives in me

When money no dey say nobody gonna' look your face
When money no dey say no girl gonna' come your party
(Nobody)
If money come dey say everybody wanna' to be your friend
If money come dey say all the girl dem a
Dey wanna' to marry, wanna' be your friend
Say

If i get e money
Brother e money
Neighbor get e money
Everybody around me get e money
Say nobody, gonna' bother nobody
Yeah, yeah
Gonna' trouble nobody

If you get e money
Brother e money
Neighbor get e money
Everybody around you get e money
Say nobody, gonna' bother nobody
Yeah, yeah
Gonna' trouble no one
Yeah, yeah

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Johnbosco Ehumadu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jaiye (feat. Psquared) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jaiye (feat. Psquared) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8215340/Jonibliss/Jaiye+%28feat.+Psquared%29>.

    Missing lyrics by Jonibliss?

    Know any other songs by Jonibliss? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Some nights I stay up, cashing in my bad luck, Some nights, I call it a ______."
    A win
    B flaw
    C draw
    D loss

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jonibliss tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!