VIP
Loverboy
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Oh no mhmm yeah yeah Oh na na na na ah ah Small boy biggie god Is kulsolo the soundmaker Ah ah ah its loverboyboy Every time I pull up my people dey hail me I got my goons and my g's with me daily Bank alert don dey show man dey gaily Any side wey dey go we go jolly And anytime when wey we drive by Girls dey run want come follow we Money dey ringing my phone steadily Cause we vips oh A lot of girls in my yard Dey kind of girls wey dem bum bum large Billion dolls in my bank Can't you see that we living large A lot girls na me yard Dey kind of girls with the perfect curves Money full bullion van Can't you see that we living large oh I want to enjoy enjoy eh Spend dey money Enjoy enjoy enjoy Spray you my us dollar Dollar dollar dollar Enjoy enjoy enjoy enjoy Enjoy enjoy I want to enjoy oh way enjoy Spend dey money Enjoy enjoy enjoy Spray you my us dollar dollar Enjoy enjoy enjoy enjoy Enjoy enjoy Money make the world go round Cruising life like a merry go round Turn the club upside down Take your girl if you try to turn around Ebelebe oh Party all night long party all night Party all night long elelebe oh Me nor wan kpai young Me nor wan kpai Me just want have fun A lot of girls in my yard Dey kind of girls wey dem bum bum large Billion dolls in my bank Can't you see that we living large A lot girls na me yard Dey kind of girls with the perfect curves Money full bullion van Can't you see that we living large oh I want to enjoy enjoy eh Spend dey money Enjoy enjoy enjoy Spray you my us dollar Dollar dollar dollar Enjoy enjoy enjoy enjoy Enjoy enjoy I want to enjoy oh way enjoy Spend dey money Enjoy enjoy enjoy Spray you my us dollar Enjoy enjoy enjoy enjoy Enjoy enjoy Am not a regular kind of guy Oh oh oh oh oh oh Can't you see that we vip Original eh And anytime when wey drive by Girls dey run want come follow we Money dey ringing my phone steadily Cause we vips oh Ah ah ah Ah ah ah Mhm ah ah ah Cause we vips oh Ah ah ah Oh na na na na na na Ah ah ah International Ah ah ah Superstar Cause we vips oh Cause we vips oh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"VIP Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8219431/Loverboy/VIP>.
Discuss the VIP Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In