She don know (feat. Skales)

Tipsyy

0 fans

Tipsyy


2:55

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Backside so humongous
Making me loose focus
Put on me like you owe me some
Make I dey act pompous

Backside so humongous
Making me loose focus
Put on me like you owe me some
Make I dey act pompous

She don know
Say wetin She don know
She don know
If you ask em She don know
She don know
Killing other girls dem She don know
Killing all da brethren She don know
Say wetin She don know

She owe me things that the world can see
Ima her back and front dikwa fantasy (yeah)
She get the vibe and she walk so free
She's on front page of Hollywood
Dey show them body (maria)
She don know
That bahd man dey feel am from Monaco
Her backside be causing heavy go slow
I like it (yeah)
But she don know
African beauty give them more

Backside so humongous
Making me loose focus
Put on me like you owe me some
Make I dey act pompous

Backside so humongous
Making me loose focus
Put on me like you owe me some
Make I dey act pompous

She don know
Say wetin She don know
She don know
If you ask em She don know
She don know
Killing other girls dem She don know
Killing all da brethren She don know
Say wetin She don know

Then she gat me, crawling on my knees
The way na She hold bad man kiss
My whole body no dey at peace
Somebody better call up my gee
She gat us all up ina frenzy
When she was acting friendly
Since i saw you i gat hooked up weeks ago
Months later ,I no let you go ooh!

Backside so humongous
Making me loose focus
Put on me like you owe me some
Make I dey act pompous

Backside so humongous
Making me loose focus
Put on me like you owe me some
Make I dey act pompous

She don know
Say wetin She don know
She don know
If you ask em She don know
She don know
Killing other girls dem She don know
Killing all da brethren She don know
Say wetin She don know

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Okonkwo Aloysuis, Onyi Michael, Raoul Njeng-Njeng

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the She don know (feat. Skales) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "She don know (feat. Skales) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8221532/Tipsyy/She+don+know+%28feat.+Skales%29>.

    Missing lyrics by Tipsyy?

    Know any other songs by Tipsyy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Sia: "Come on, come on, turn the radio on. It's ______ night, and it won't be long".
    A Friday
    B Tuesday
    C Monday
    D Sunday

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tipsyy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!