Oppressor

Flavour

0 fans

Flavour

Chinedu Okoli, better known by his stage name Flavour, is a Nigerian singer, songwriter, and multi-instrumentalist. He is known for his highlife music style, which blends traditional African sounds with contemporary elements. Flavour has released numerous hit songs and albums, gaining a large fanbase both in Nigeria and internationally. He is also recognized for his energetic performances and charisma on stage. more »


3:49

 Struggling with Oppressor? Become a better singer in 30 days with these videos!

Original rude boy Mr Flavour pon the dancehall
Dem don’t know

Kinkana no dey sour
Khaki no be leather
Okro no be soup o
Kwanagida no be marriage o

My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine o
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
They show me love eh

Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

I'm just a jolly fellow
I no dey like wahala
I do my thing my own way
Dey your lane
I dey my own lane o

My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine o
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
They show me love o

Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

Baby wey dey piom piom piom (Asa ba)
Your time don dey go go go go
Johny wey no like em baby oh (O ko ro)
Another man go take your baby oh
Driver wey dey go wa wa wa wa
Sofly no go jam somebody
Oga wey dey chop money
Whistle blower don dey blow blow
Eburu jee eburu naa
So ndi oppressor oppressor
Eburu jee eburu naa
Nekwa so ndi oppressor oppressor
My hand no dey
So ndi oppressor oppressor
Flavour nwa
So ndi oppressor oppressor

Kinkana no dey sour
Khaki no be leather
Okro no be soup o
Kwanagida no be marriage o

My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine o
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
They show me love eh

Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor (Eh)
Oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem
I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

 Struggling with Oppressor? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: OKOLI CHINEDU IZUCHUKWU, SUNDAY GINIKACHUKWU NWEKE

Lyrics © Ultra Tunes

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Oppressor Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Oppressor Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8232257/Flavour/Oppressor>.

    Missing lyrics by Flavour?

    Know any other songs by Flavour? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In a song from the 80's, by the legendary Blue Oyster Cult...."Oh no! They say he's got to go, go. Go ....."
    A ...and get back to where he was before!
    B ...Godzilla!
    C ...and kill again!
    D Oh no, no , no!

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Flavour's

    Upcoming Events

    »
    Flavour tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!