Real Me

Lyta

0 fans

Lyta

Opeyemi Babatunde Rahim, known professionally as Lyta is a Nigerian singer and songwriter. He signed a record deal with YBNL Nation in 2018 but left the label in May 2019 after having a disagreement with the label owner Olamide. He released the 5-track debut EP Id in 2019. more »


2:38

 Struggling with Real Me? Become a better singer in 30 days with these videos!

Bhad man Rhedi (Bhad man ready)
Whoa whoa whoa
Whoa whoa whoa ah ah ah
Whoa ah ah ah
I no when the man (From my yard)
Oh oh ooh (Waka go from my yard)
(From my yard)

Everything I do blessings up and down
See my life don change from now
I'm the hottest boy in town
Gone are those days when man been dey frown
Brother I don't understand
Why you wan mix my water with sand
T'eba somi mo'le mo ma ja
Wonle wonle sheri won won ma ba

Nothing bad mind fit do wey fit comot joy for my life
Na God dey bless the boy
Multiple blessings fall for my yard
On low key mon jaye mi oh
Please don't kill my vibe
Na serious matter for this place
I'm singing this song from my heart

Waka go from my yard
From my yard
Waka go from my yard
From my yard
Waka go from my yard
From my yard
Waka go from my yard
From my yard

I thought you mean me well (Well)
But e no show for your eyes oh
You for put me inside well
If I give you the chance oh (If I give you the chance oh)
I thought you mean me well (Well)
But e no show for your eyes oh ah
If I give you the chance oh

Plenty blessings for mi yard (Plenty blessings for mi yard)
Blessings for mi yard (Yard oh)
Me and my guys just dey shine
Na everyday we dey fly (Higher)

Nothing bad mind fit do wey fit comot joy for my life
Na God dey bless the boy
Multiple blessings fall for my yard
On low key mon jaye mi oh
Please don't kill my vibe
Na serious matter for this place
I'm singing this song from my heart

Waka go from my yard
From my yard
Waka go from my yard
From my yard
Waka go from my yard
From my yard
Waka go from my yard
From my yard

 Struggling with Real Me? Become a better singer in 30 days with these videos!

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Real Me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Real Me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8237358/Lyta/Real+Me>.

    Missing lyrics by Lyta?

    Know any other songs by Lyta? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which year did David Bowie die?
    A 2013
    B 2015
    C 2014
    D 2016

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lyta tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!