I No Like Trouble

Mr. P

0 fans

Mr. P

Mr. P is a Nigerian singer, songwriter, and dancer. He rose to fame as a member of the successful music duo, P-Square, alongside his twin brother, Peter Okoye. After the group disbanded, Mr. P embarked on a solo career and has released several popular songs such as "Cool It Down" and "Karma." He is known for his energetic performances and R&B-infused Afrobeats sound. Mr. P continues to make waves in the Nigerian music industry with his catchy tunes and captivating stage presence. more »


3:41

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yo P
Where dem dey
Who dem be
I dey tell you see

I no like trouble oh
I no wan trouble oh
I no like trouble oh
I no wan trouble oh
I no like trouble oh

If I get money (Dem go talk)
If I no get money (Dem go talk)
And if I buy motor (Dem go talk)
If I no buy motor (Dem go still talk)
Wetin concern dem (Dem go talk)
Wetin no concern dem (Dem go talk)
Na dem get there mouth oh (Dem go talk)
Make dem run there mouth oh (Dem go talk)

Make dem no dеy talk my matter yea
But you know say me I no mind oh
Spеcial feeling dey for my mind yea
How person go do as dey money dey enter

Some say na dis some say na dat oh
For me Mr P I no dey send oh
I get one question for you ooh
How person go do as dey money dey enter

As you see me so (I no like trouble oh)
Na wetin man go do (I no wan trouble oh)
Oga dey your lane (I no like trouble oh)
Make I dey my lane (I no wan trouble oh)

If I get money (Dem go talk)
If I no get money (Dem go talk)
And if I buy motor (Dem go talk)
If I no buy motor (Dem go still talk)
Wetin concern dem (Dem go talk)
Wetin no concern dem (Dem go talk)
Na dem get there mouth oh (Dem go talk)
Make dem run there mouth oh (Dem go talk)

Oya you see dem, I see dem
We see dem, we know dem
Dem go dey talku talku ehey
Oya you see dem, I see dem
We see dem, we know dem
Dem go dey talku talku ehey
Oya you see dem, I see dem
We see dem, we know dem
Dem go dey talku talku ehey
Oya you see dem, I see dem
We see dem, we know dem
Dem go dey talku talku ehey (I no like trouble oh)

As you see me so (I no like trouble oh)
Na wetin man go do (I no wan trouble oh)
Oga dey your lane (I no like trouble oh)
Make I dey my lane (I no wan trouble oh)

Make dem no dey talk my matter yea
But you know say me I no mind oh!
Special feeling dey for my mind yea!
How person go do as dey money dey enter

Some say na dis some say na dat oh
For me Mr P I no dey send oh
I get one question for you ooh
How person go do as dey money dey enter

As you see me so (I no like trouble oh)
Na wetin man go do (I no wan trouble oh)
Oga dey your lane (I no like trouble oh)
Make I dey my lane (I no wan trouble oh)

I no like trouble oh
I no wan trouble oh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the I No Like Trouble Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "I No Like Trouble Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8237450/Mr.+P/I+No+Like+Trouble>.

    Missing lyrics by Mr. P?

    Know any other songs by Mr. P? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is AC/DC's most popular song according to Spotify?
    A Back in Black
    B Thunderstruck
    C It's a Long Way to the Top (If You Want to Rock 'n' Roll)
    D Highway to Hell

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mr. P tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!