Monaco

Dremo

0 fans

Dremo

Aboriomoh Femi Raymond, known by his stage name Dremo, is a Nigerian songwriter, singer, record producer, recording artist, and stage performer. He is currently signed to Davido Music Worldwide (DMW). more »


2:33

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Niphkeys
Voice sampling

Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo

Of course I’m on my grind (Yeah yeah yeah yeah yeah)
Of course I’m on my grind (Yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find (Yeah yeah yeah yeah yeah)
But na money I dey find (Yeah yeah yeah yeah yeah everyone asking me how do I get it popping)

I put in the work in the secret is simple
Man nobody blew over night
I gotta stay hungry I feel like a foodie
Cos boy I got bread on my mind
When I dey record I off all the light
I no dey my bed during the night
Cos owo laye mo
So early mo mo
Omo I dey on my grind
Me I stay woke can't crash
I stand before paper na the money wey I dey after
I begin cash out
Halogen kind shine
No dey compare me with a lantern
Omo normal life style
I give your girl dobber man style
But her Uber don dey outside
She dey come your side
Make you no kiss am sha
Only if you wanna taste my child

Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo

Of course I'm on my grind (Yeah yeah yeah yeah yeah)
Of course I'm on my grind (Yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find (Yeah yeah yeah yeah yeah)
But na money I dey find (Yeah yeah yeah yeah yeah everyone asking me how do I get it popping)

Kuro n be (leave there)
Me I dey (give them)
Fi le be (tule)
Me I still bin dey wonder how you dey (see them)
Cos me I no dey (see them)
Me I no dey (feel them)
Na Ogun go (kill them)
Me I still dey hustle for my unborn (children)
Me I still dey
Me I still dey (Yes I’m the shit life no fit give me digbe)

I put the work in I got dedication
All my little winnings call for celebration
Money slow to enter money quick to go
If money show I'm saving 20%
Of every single naira that I earn
Roll a blunt light up chandelier
Tables turn bridges burn I'm aware
No regrets in my life I just live and learn

Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela Anikulapo

Of course I'm on my grind (Yeah yeah yeah yeah yeah)
Of course I'm on my grind (Yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find (Yeah yeah yeah yeah yeah)
But na money I dey find (Yeah yeah yeah yeah yeah)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Lyrics © EMPIRE PUBLISHING

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Monaco Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Monaco Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8237593/Dremo/Monaco>.

    Missing lyrics by Dremo?

    Know any other songs by Dremo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I'm a girl's girl, I'm a boss in a man's world."
    A Tomboy
    B Pretty Girl
    C For the Love of a Daughter
    D If I Were a Boy

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dremo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!