Party Rider

Fty

0 fans

Fty


3:10

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Every time wey party scatter
Popo enter
Nack us 3k fine
Start to find who go pay am
As goat wey me I be
I dey always turn up green
Throw another party sharply
Many many go jolly
And as the party come start
People enter
Many people start craze kolomenta
Dj play me that instrumental
FTY mi o Lori meta
I'm a party rider
Not a diver
Number 10 lomo I'm a striker
Who wan near am
Wey fit check am
Emi eyan meta
You can never
I'm a party rider
Not a diver
Number 10 lomo I'm a striker
Who wan near am
Wey fit check am
Emi eyan meta
You can never
Bouncer mi Loma jeko mo pe
I be king in my lane no compare
Too much talk and I just can't complain
When you're doing something right
Dem r always talk bout you
Pick your baton and race
And nobody get time for small talks
Get your money up then you can call us
If e no be billion I no dey pick up
Get the f*ck off
Na every instrumental
Wey dey make me mental
I for pull up but I no wan enter
You reason bad
I stay intact
Before I cross-check left right center
If dem ask you where you wan go
Shoutout to my boys wey Dey rep Sango
Dem go collect your own
Join their own
Gbogbo e di ogologo
I'm a party rider
Not a diver
Number 10 lomo I'm a striker
Who wan near am
Wey go fit check am
Emi eyan meta
You can never
Cos i'm a party rider
Not a diver
Number 10 lomo I'm a striker
Who wan near am
Wey go fit check am
Emi eyan meta
You can never
Aye aye o pe meji
Ciggar benson pelu AG
Everything looks amazing
And from afar I can see blessings
Lift your glasses up for the living legends
I hope you see the essence
My music lives forever halleluja
E bami ke amen
Tori mi ni omo ton so
Wo ma pada lami bi ti Tom Tom
Money and everything go run come
More bitches and more funds
Fast whips ka ma wa cruise lo
Everybody go dey look us
Energy multiply nonstop
I'm a party rider
Not a diver
Number 10 lomo I'm a striker
Who wan near am
Wey go fit check am
Emi eyan meta
You can never
Cos I'm a party rider
Not a diver
Number 10 lomo I'm a striker
Who wan near am
Wey go fit check am
Emi eyan meta
You can never
Aye aye o pe meji
Ciggar benson pelu AG
Lift your glasses up for the living legends
I hope you see the essence

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Dotun Adedoyin, Timilehin Sanusi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Party Rider Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Party Rider Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8243173/Fty/Party+Rider>.

    Missing lyrics by Fty?

    Know any other songs by Fty? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote “Get down on it”
    A Marvin Gaye
    B Rkelly
    C Kool and the gang
    D Miguel

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Fty tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!