Normal Level

Muzaani

0 fans

Muzaani


2:48
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Muzaani
Muzaani
I got vibes on vibes
Orin be lenu mi Buh ama keep some hide
Kemi why ya look so fine ibadi ni mo ri
Mi o mo pe o dun bayi
Taba ni Kama Soro Owo ni koko
Be grinding all the time kini Koko
Dem capping online lori socio
Oluwa lo se ko fi shojoro
But alhamdulillah Omo I no fi lai
Pay my dues and I live my life
Omo No be lie of course you know
God is the greatest of all the time
Oya I come online you say make we vibe
You got deals Cus na money I Dey find
If I no get na me get my life
Nobody send na me get my life
Olowo ko lowo normal level
Wan fi pa dolowo normal level
Omo gota do lola normal level
Wan fipa do lo la normal level
Olowo ko lowo normal level
Wan fi pa dolowo normal level
Omo gota do lola normal level
Wan fipa do lo la normal level
Na poor man pikin e no get money ah!
E bin Dey hustle e no Dey Dey sleep
Omo facing my fears with no family
Ah Nobody send na so e Dey be
Oya kini mase Kini mase
O ronu titi pe Kini mase
Buh he hope Na one day
Say Na one day
O lojo kan lo luwa mase
Baba poor me holy water
Feels really better
Me I no send make them talk my matter
Wish baba God fit send down fire
Enter there middle make everybody japa yah!
Baba poor me holy water
Feels really better
Me I no send make them talk my matter
Wish baba God fit send down fire
Enter there middle make everybody japa yah!
Olowo ko lowo normal level
Wan fi pa dolowo normal level
Omo gota do lola normal level
Wan fipa do lo la normal level
Olowo ko lowo normal level
Wan fi pa dolowo normal level
Omo gota do lola normal level
Wan fipa do lo la normal level
If I no get na me get my life
Muzaani Muzaani gen gen gen

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Moshood Abioye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Normal Level Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Normal Level Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8278453/Muzaani/Normal+Level>.

    Missing lyrics by Muzaani?

    Know any other songs by Muzaani? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I could be president of ____________ , baby, huh — Or just a tiny little grain of sand.”
    A Daimler Chrysler
    B Ford Motor
    C Harley-Davidson
    D General Motors

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Muzaani tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!