Secure Your Vote (SYV) (feat. Taiwo Oyindasola, Tsax Onisiwo, Somkele, Chekwube Isaac & Gidzeey)

Thegift chikere

0 fans

Thegift chikere


3:46

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Odeeeeeeeeee
Akoko idibo de e sure lo gba PVC yin
Won ti ko sagbada, Ori won Lori Ankara
A o fe ji ri iya mo
E je ka jo fi owo sowopo Dibo fun eni to tan
Eni ti o kun oju osuwon
Ati Eniti o yeeeeee

Secure secure secure your vote
For this election no go dey jonez
Collect your PVC make you for vote
Secure secure secure your vote

Secure secure secure your vote
For this election no go dey jonez
Collect your PVC make you for vote
Secure secure secure your vote

Yeah
My people how una dey (hey)
Hope say Una dey okay (no)
Me and my team we don land here today make we give you one sharp informate(ok)

You don hear wetin dey come? (Election)
This one no be time to dull (take action)
Sharply collect your voter's card and ready to vote make we for save Naija from (destruction)

Koz I don Taya to complain my guy
the suffer suffer no be chais, people just dey die
kids dey cry
Herdsmen dey kill walahi
We don dey soro soke but the government still no wise (cheei)

This na message to mama Nkechi
Tell Rukewe to inform iya bisi, Musa and ini
No sell your vote, na for there you go jonez
End bad government naim be the code

Nigeria Na We Own
So make we no dey bone Oh
Omo Go Get Your PVC
You Sef Na Your Right To Dey Vote
Nigeria Na We Own
Come Make We Vote Oh
Omo Go Get Your PVC
You Sef Na Your Right To Dey Vote
Oya Tell Me Something

Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
(Secure secure secure your vote)
Ti Ghen Ghen Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
(For this election no go dey jonz)
Ti Ghen Ghen Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
(Collect your pvc make you for vote)
Election Dey
(Secure secure secure your vote)

Oya tell me something
(Secure secure secure your vote)
Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
(For this election no go dey jonz)
Ti Ghen Ghen Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
(Collect your pvc make you for vote)
Ti Ghen Ghen Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
Election Dey
(Secure secure secure your vote)

See,
If my vote don't count
It's my fault cause I did have my chance
Turn things around like a dutty wine from the south
This is how you get your voice heard within the noise

All power in your thumbprint
You can't complain about things
Then repeat the same thing
Expect to change things
Still on the same shit

History in the making
Election time I'm partaking
Before this country serve me breakfast
You Dey find me
Man, I'm voting
You Dey find me
Man I'm voting


Nigeria Na We Own
So make we no dey bone Oh
Omo Go Get Your PVC
You Sef Na Your Right To Dey Vote
Nigeria Na We Own
Come Make We Vote Oh
Omo Go Get Your PVC
You Sef Na Your Right To Dey Vote
Oya Tell Me Something

Get your PVC my brother
Make everything fit dey in abundance
Naija no dey fit dey back or come last
Na why we gaz to set our compass
And try to vote in the right person
Cause all this years don teach us lesson
Naija leaders wan play like messi
Na why dem no dey show us mercy, ahh
Conscience, conscience dem no get
Them dey live us inside suffering and problem
We don try, we don try to dey bone dem
But to bone dem no go fit to solve the problem
Get your card and play your part
If you no go vote then you don loose-guard
Let's be the change that we wanna see
And it starts with getting your PVC

Nigeria Na We Own
So make we no dey bone Oh
Omo Go Get Your PVC
You Sef Na Your Right To Dey Vote
Nigeria Na We Own
Come Make We Vote Oh
Omo Go Get Your PVC
You Sef Na Your Right To Dey Vote
Oya Tell Me Something

"Make you no talk say we no warn you
(Secure secure secure your vote)
Wetin we want is a brand new
(For this election no go Dey jonz)
Naija, Naija
(Collect your pvc make we for vote)
Shebi suffer suffer no dey tire you
(Secure secure secure your vote)
Go get your PVC
(For this election no go Dey jonz)
Na be your power
(Collect your pvc make you for vote)
Election dey...!
(Secure secure secure your vote)
Election dey eh!


Oya tell me something
Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
Ti Ghen Ghen Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
Ti Ghen Ghen Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
Election Dey

Oya tell me something
Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
Ti Ghen Ghen Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
Ti Ghen Ghen Ghen Ghen Ti Ghen Ghen
Election Dey

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chekwube Isaac, Gideon Peters, Gift chikere, SomkeleChukwu Emmanuel, Taiwo Oyindasola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Secure Your Vote (SYV) (feat. Taiwo Oyindasola, Tsax Onisiwo, Somkele, Chekwube Isaac & Gidzeey) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Secure Your Vote (SYV) (feat. Taiwo Oyindasola, Tsax Onisiwo, Somkele, Chekwube Isaac & Gidzeey) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8283404/Thegift+chikere/Secure+Your+Vote+%28SYV%29+%28feat.+Taiwo+Oyindasola%2C+Tsax+Onisiwo%2C+Somkele%2C+Chekwube+Isaac+%26+Gidzeey%29>.

    Missing lyrics by Thegift chikere?

    Know any other songs by Thegift chikere? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In most of its career Metallica was based in?
    A San Francisco
    B New York
    C Florida
    D Los Angeles

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Thegift chikere tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!