Run (feat. Gonzalo BlaQ)
Roland
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Oga popo don dey come o See them with their gun Them dey come them dey come Oga better make you run Oboy no dey look your back o Abobi just dey run Just dey run just dey run Fast before them shoot their gun Me I dey my lane o I just light my blunt My Nigga dey chill With the codeine for hin cup Popo dey around o see them for the back All their eyes don red Them dey look for who to knack Them no go look your face o If you talk na slap Everything you talk Omo none of them be cap Kai Kai dey their vein o Omo them don muzz But them wan stop boys For the muzz wey we dey muzz Me I dey push the pedal to the floor Be like sey we dey for class The way we dey zoom the car Four of us for the car Them go knack us blue and black Me wey get kush for hand This one wey lyn dey hin cup One man tongue don turn blue This one sef don come pass out If them catch us chai I swear Them go f*ck us up for here No be sey we dey fear We just wan lap girls for there We tell them sey we dey Carry things dey come their way Them dey wait make we lap So that we go fit to trap After high we go chow Then we go fit come dey knack But the popo dey my back Them dey move like them dey mad Them dey check if we go Brake but omo boys dey ment No just do me make I vex Bros I no be criminal I don't like What the popo do to make me minimal Black on black they make you park They just need that rack on rack Officer I no too get I dey work I wan get Pimpini they just want your tinkili This is just the beginning This na the ghetto symphony Run run Run run aboy make them no catch you Cuz if men them catch you Soso lap them go dey lap you If you no get money I'm very very sorry Your name go turn Clinton The way them go dey bill you If you no get doings I'm very very sorry Oga popo don dey come o See them with their gun Them dey come them dey come Oga better make you run Oboy no dey look your back o Abobi just dey run Just dey run just dey run Fast before them shoot their gun Oga popo don dey come o See them with their gun Them dey come them dey come Oga better make you run Oboy no dey look your back o Abobi just dey run Just dey run just dey run Fast before them shoot their gun Shey you know sey me I no dey here When the popo come one time na japa o Shey you know sey me I no dey here When the popo come one time na japa Oya run run Run run run run Run Abobi run run run run Run Run run run run Run Abobi run run run run
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Chukwuebuka Ugwueze, Roland Ugwueze
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Run (feat. Gonzalo BlaQ) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8286457/Roland/Run+%28feat.+Gonzalo+BlaQ%29>.
Discuss the Run (feat. Gonzalo BlaQ) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In