jago vibes

jago vibes

0 fans

jago vibes


2:32

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Jago vibes
Give dem lamba make dem hear
If dem wan zuzu make dem fear
If na good music make dem hear

Jago vibes
Give dem lamba make dem hear
If dem wan zuzu make dem fear
If na good music make dem hear

They call me jago vibes me nor waste no time
Girl we vibe all night
Me i love my kele and i hold am tight
Many blessings wey dey follow me o
Dem wan dey do like say dem nor know me 
O dem wan dey form say dey colobi o follow me o

Jago vibes
Give dem lamba make dem hear
If dem wan zuzu make dem fear
If na good music make dem hear

Jago vibes
Give dem lamba make dem hear
If dem wan zuzu make dem fear
If na good music make dem hear

Charging their battery the alternator
Everyday me be their motivator
They nor like me, me nor like dem
They're my enemies me not their friends

Charging their battery alternator, everyday with their motivator
They nor like me, me nor like dem
They're my enemies me not their friends

Jago vibes
Give dem lamba make dem hear
If dem wan zuzu make dem fear
If na good music make dem hear

Jago vibes
Give dem lamba make dem hear
If dem wan zuzu make dem fear
If na good music make dem hear

Jago vibes
Give dem lamba make dem hear
If dem wan zuzu make dem fear
If na good music make dem hear

Jago vibes
Give dem lamba make dem hear
If dem wan zuzu make dem fear
If na good music make dem hear

They call me jago vibes me nor waste no time girl we vibe all night
Me i love my kele and i hold am tight

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Endurance Igbinosun

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the jago vibes Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "jago vibes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8288267/jago+vibes/jago+vibes>.

    Missing lyrics by jago vibes?

    Know any other songs by jago vibes? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I can swallow a bottle of alcohol and I'll feel like _______".
    A Jamila
    B Gorilla
    C Chinchilla
    D Godzilla

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    jago vibes tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!