One Thing

Eladon

0 fans

Eladon


3:09

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oh mi lord ohh
Hear my cry
It's one thing to be nice
It's another thing to be a maga
It's one thing to be a helper
It's another thing to be a ladder
Ladder carry people up e no dey reach top o
My mummy tell me say make I go church o
My brother tell me say make I no stop o
Say if I get patience I go see good-luck
Oh oh oh Caro oh oh
Shebi na you dey say I no go blow oh oh
Pass the kpo oh oh make I smoke oh oh
I sabi solo wey say I go blow oh oh oh
Baba gimme more money
Biko gimme more money make I cool my temper
Biko gimme more money
Biko gimme more money make I ginger my hustle
Baba gimme more money
Biko gimme more money make I cool my temper
Biko gimme more money
Biko gimme more money make I ginger my hustle
Gbemi leke gbogbo won
Gbemi leke gbogbo won Baba surprise me o
Gbemi leke gbogbo won
Gbemi leke gbogbo won kan ma lo price me o
Gbemi leke gbogbo won
Gbemi leke gbogbo won Baba surprise me o
Gbemi leke gbogbo won
Gbemi leke gbogbo won kan ma lo price me o
It's one thing to get target
It's another thing to meet the goal oh
It's one thing to get talent
It's another thing for you to blow oh
Some people blow but them no too good
Some people good but them no too blow
Some get dough and them know people
I only get God and my mummy oh
Kiku ma kpa mummy mi
Kiku toh kpa daddy koma lo kpa mummy mi oh
Kiku ma kpa sister mi
Kiku ma kpa brother bless all my family o
Baba gimme more money
Biko gimme more money make I cool my temper
Biko gimme more money
Biko gimme more money make I ginger my hustle
Baba gimme more money
Biko gimme more money make I cool my temper
Biko gimme more money
Biko gimme more money make I ginger my hustle
Gbemi leke gbogbo won
Gbemi leke gbogbo won Baba surprise me o
Gbemi leke gbogbo won
Gbemi leke gbogbo won kan ma lo price me o
Gbemi leke gbogbo won
Gbemi leke gbogbo won Baba surprise me o
Gbemi leke gbogbo won
Gbemi leke gbogbo won kan ma lo price me o
Ori mi ma gbabode oh
Kowo mi ma kan isale akpo
Loke loke oh Loke Loke oh
Loke Loke oh Baba gbemi soke oh
Ori mi ma gbabode oh
Kowo mi ma kan isale akpo
Loke loke oh Loke Loke oh
Gbemi soke oh Baba gbemi leke
Oh oh oh oh oh oh oh
EYAN KANKA

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Oluwole Chris

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the One Thing Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "One Thing Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8288546/Eladon/One+Thing>.

    Missing lyrics by Eladon?

    Know any other songs by Eladon? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which of these songs did Taylor Swift NOT sing?
    A Love Story
    B I Knew You Were Trouble
    C Hot 'N Cold
    D Teardrops On My Guitar

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Eladon tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!