Fri-High

Manareal G

0 fans

Manareal G


2:58

 Struggling with Fri-High? Become a better singer in 30 days with these videos!

Hemmycool rocks the day
Manarealgangstar
Never stagger
They dun kno
It is another day
And when me wake up
Me i go close to the window
To see if it is a sunny day me guh an see say it's a sunny day ay ay
A very long time ago yeah yeah
When my people go call me for phone yeah yeah phone yeah yeah yeah yeah
Say Monday Tuesday we work
And you know say Wednesday we work too
Oloun Thursday we work
friday ama jaiye
But To ba ti d'ale friday
Moju Saturday everyday go be holiday
Everyday go be holiday
It's fri-high high high
Fri-high high high
Fri-high high high
Fri-high high high
It's fri-high high high
Fri-high high high
Je ka faraya
Awon temi won gba wire
No wahala
It's fri-high high
Baby girl It's fri-high high
Tay tay Tay tay
E don tay
Wey yansh don Dey for back
Moni tay tay
As we enter the place
Everybody demma look at us
Who be these guys wey dey waka
Say If you know say you want to chill with us
No dey follow boys dey buga
Tin ba lowo ma jaiye mi
Ma gbomo to fine ni Miami
And I kno you know wetin dey sup
Baby girl shake bum bum
Monday Tuesday we work
And you know say Wednesday we work too
Oloun Thursday we work
Friday ama jaiye
But To ba ti d'ale friday yeah yeah
Moju Saturday everyday go be holiday
Everyday go be holiday
It's fri-high high high
Fri-high high high
Fri-high high high
Fri-high high high
It's fri-high high high
Fri-high high high
Je ka faraya
Awon temi won gba wire
No wahala
It's fri-high high
Baby girl It's fri-high high
Tay tay Tay tay
E don tay
Wey yansh don Dey for back
Moni tay tay
Tin ba lowo ma jaiye mi
Tin ba lowo ma shaye mi
Tin ba lowo ma jaiye mi
Jaiye mi Ma shaye mi
Tin ba lowo ma jaiye mi
Ma jaiye mi
Ma gbo'mo ni miami
Ma shaye mi ma jaiye mi

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Omojola OLUWASEGUN

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fri-High Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fri-High Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8295118/Manareal+G/Fri-High>.

    Missing lyrics by Manareal G?

    Know any other songs by Manareal G? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Where did the band Lynyrd Skynyrd originate?
    A Texas
    B Florida
    C Alabama
    D Georgia

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Manareal G tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!