Konji (feat. Lexzy)
BossBlingz
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Konji na ba, konji na bastard Early morning, your fit spend your last card Come make we yarn, we are having meeting It's been a while, girl I haven't eaten All I want na the kaluba Make money, never forget your woman They say omo lexzy na looser Now I move by plane or by uber ahhh... Konji na ba Konji na bastard yeah yeah Go spend your last card oh ahh Yeah yeah Konji na bastard oh yea yeah Akonji go still get konji If e go gum body with this your body Your body movement go kill somebody Sharagiri baby make we kolobi Bami pe shalewa wa Make she come shake body for me no drama BossBlingz pelu Lexy malon para Jekan mo peja sardine on she shawa o Reyxoul jekan mo jeko maye Make dey board plane ka gbe won trabaye Bi mo shen feel mio le shalaye Make bad energy just commot for my way Konji na ba kilo kan mi baba Oti ko syphilis owan bi Bala Body go pepper you bi Tatashe You go know say Jonny sins ofi werey shey Bobby na Bobby Money na money Osha mo Cod koshe pubG Arewa just dey hail, sannu BossBlingz Men way dey beef, right now, they don soji Bossblingz, see we are storminig the place We no get time, na cash we dey Chase I dey ball everyday, like am turning depay Whine for Lexzy, baby no de delay ah
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Konji (feat. Lexzy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8298633/BossBlingz/Konji+%28feat.+Lexzy%29>.
Discuss the Konji (feat. Lexzy) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In