WISHES
YOUNGKIDO IJAYA
Struggling with WISHES? Become a better singer in 30 days with these videos!
There is less hate when the whole squad is winning Cause only me no fit do convoy We never see the blessing we dey do thanks giving I know one day we go shout for joy If wishes wer horses beggars go ride So many people wey don say I go die You dey drink hennesy I dey sip my coke Still you dey pray make i loose my hope Mama said do you know what it means to be great Can you give what its ready to take But im young i no fit to relate They wan give me pick two So i give them last card Awon bad belle Won so oro mi laida Weytin my eyes don see my mouth no fit talk Omo ti o to mi ti pe mi loruko But i dont care,man no be God Man no be God e so fun won Nobody wish to be poor A fool at fourty ti gbon We no go struggle anymore Showers of blessings go fall on us Nobody wish to be poor A fool at fourty ti gbon We no go struggle anymore Showers of blessings go fall on us
Struggling with WISHES? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"WISHES Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8299514/YOUNGKIDO+IJAYA/WISHES>.
Discuss the WISHES Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In