Cover me

S.o.jrhap

0 fans

S.o.jrhap


2:22
#1

 Struggling with Cover me? Become a better singer in 30 days with these videos!

Oh yeh hmm call me soj nana yah
Wake up this morning I pray to God
Momope iwo nikan loleseyi tan
Deep in my thought I gat to chop.
And I know I gat to hustle to the top
Many many flash oo many many calls
From family when I still Dey on God
But make I no lie oo I don tire gan ni.
Hmmm I don tire gan nii
Baba mi
Wagbami lowo sapa yii
Make your blessing cover me
Kinkore sile kin taka oshi danu yeh yeh
Baba mi
Wagbami lowo sapa yii
Make your blessing cover me
Kinkore sile kin taka oshi danu
I know say my God no go fall my hand oo
I go see the blessing before I turn around oo
Wanna get the Big fame koju matimi yeh
Jo mama do ju adura timi
Yeh Only you know my feelings now
And you said I should give distance
Money in dollar even cedis o
Cause I gat mummy for house even siblings oo
I need somebody wey go ginger me
Wey go motivate me wey go hinder me
Adunloma ngbeyin bitter leave
Kawa sati jeun kinlo nje vitamin
It's been some years and still standing on my toes
Strong like stone cold
Kemi mase pofo
Korin mi Madun lenu won biti dodo
Toba gborin mi ki gbogbo won komajo oo
Eh
Baba mi
Wagbami lowo sapa yii
Make your blessing cover me
Kinkore sile kin taka oshi danu
Baba mi
Wagbami lowo sapa yii
Make your blessing cover me
Kinkore sile kin taka oshi danu
Eh eh eh eh
Motin hustle lati kekere
I no get papa only mummy Dey
And even her families todide
E no easy eh
You go understand if you reason yeh
Kosin nkan ti wonyi ti fi we
I no say my song go rock the city yeh

 Struggling with Cover me? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Soyiga Jesse

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Cover me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Cover me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8317285/S.o.jrhap/Cover+me>.

    Missing lyrics by S.o.jrhap?

    Know any other songs by S.o.jrhap? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Cover me

    3
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was painting a picture. The picture was a painting of you."
    A Aurora - Runaway
    B Kelly Clarkson - Because of You
    C Bic Runga - Sway
    D MYMP - Especially for You

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    S.o.jrhap tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Cover me

    »