DON DADA

Big Toff

0 fans

Big Toff

2:37

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Toff records
Huee ee ee ee eee
Ooouuaaa big toff anana iye
Eeeyaa eeeeh
I know my shaw miokere ooo mogbona bielemosho
Don't tell me what I know ooo dem dey feeling my flow oo anytime i show
Staylite ganjo fresher ganjo lecturer professor gbogbowanjo ahhyee
Dem dey call you pablo make you shey for daddy oo shey for mummy oo when the Money don they show anan yeyeye
Don dada I be sharp shooter either you like it or not i dey go higher no stress no need to Dey bother anywhere you go na my name dem dey holla

Talk sey you no know me
Abokinje Indomie
Abomon Naomi
Abokin momi
My life is sweeter pass honey
No go play me kony
Ten words for my side orokan ni
Oloun mafi korin
Dem dey call you pablo make you shey for daddy oo shey for mummy oo when the Money don they show anan yeyeye
Don dada I be sharp shooter either you like it or not i dey go higher no stress no need to Dey bother anywhere you go na my name dem dey holla
Don dada I be sharp shooter either you like it or not i dey go higher no stress no need to Dey bother anywhere you go na my name dem dey holla
Don dada I be sharp shooter either you like it or not i dey go higher no stress no need to Dey bother anywhere you go na my name dem dey holla
Don dada I be sharp shooter either you like it or not i dey go higher no stress no need to Dey bother anywhere you go na my name dem dey holla

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Big Toff

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the DON DADA Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "DON DADA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8321962/Big+Toff/DON+DADA>.

    Missing lyrics by Big Toff?

    Know any other songs by Big Toff? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was the first to use a Synthesizer in a song?
    A Buddy Holly
    B Frankie Valley
    C Del Shannon
    D Ritchie Valens

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Big Toff tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Think you know music? Test your MusicIQ here!