How Manage

Tata

2 fans

Tata


2:50
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

You check say men dem kam here na for play
Try for here some man kgo move ya head
Men dem kam for dig they hold na spade
Who di talk for back show your face
Time wey matter spark all man di space
All man di vanish leave you for that place
Any how e Dey all na way
No ask me side i di go i come for stay
I over stingy i no di share opinion
Take it or you leave it na only option
All tin dirty sep ma heart no clean
Wash me with 10brick i no kgo clean
How manage i owe you Wey i no know you
You even get me faith Wey you no faithful
Wimbum man Wey get na banso tongue
Mbachak Eric boy ameh number one
How bele enter Wey condom no boss
How?
How Manage i shine Wey light don lost
How?
How manage i flow Wey pipe no burst
How?
How manage i lost sense Wey i no lost
How?
How bele enter Wey condom no boss
How?
How Manage i shine Wey light don lost
How?
How manage i flow Wey pipe no burst
How?
How manage?
How manage?
Di one na warning no bi na advice
I no be friendly i'm not just nice
Time no Dey for plan i juh improvise
Small cafiage makam you di high
I chase dreams and you chase cloud
You sale clothes and i sale flows
I aim high and you aim low
Ya opinion di count na for Facebook
Dem be tell me say no i tell dem sey yes
We di gather di doh you di gather na jess
Nyanga Dey for skin i still get ma jess
If I swallow ma pride e no kgo digest
Pay ma moni no pay me respect
Keep ya advice pay ma budget
Before you cut me off juh cut me ma check
You act like njaka you deserve respect
How bele enter Wey condom no boss
How?
How Manage i shine Wey light don lost
How?
How manage i flow Wey pipe no burst
How?
How manage i lost sense Wey i no lost
How?
How bele enter Wey condom no boss
How?
How Manage i shine Wey light don lost
How?
How manage i flow Wey pipe no burst
How?
How manage?
How manage?
How manage?
How manage?

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Tata Wiryung

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the How Manage Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "How Manage Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8329817/Tata/How+Manage>.

    Missing lyrics by Tata?

    Know any other songs by Tata? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Kelsea Ballerini's 2016 and 2019 Country biggest hit singles?
    A Peter Pan, Homecoming Queen?
    B Peter Pan, Miss Me More
    C Love Me Like You Mean It, Homecoming Queen?
    D Love Me Like You Mean It, Peter Pan

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tata tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!