mooning(freestyle)
Speechless
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Yeah yeah, girl don't you move funny Cos i see the way you look at me And you get nice body Wey dey make a man gum body I no fit tell anybody Say me and you dey at six and nine Girl i know that you want me So you no need to dey form Girl you bad like that Front and back Malo fimi kpa Because say you carry back Baby i no dey lie Say na you dey my mind Girl if you sabi roll am Make you roll am make i light Girl you bad like that Front and back Malo fimi kpa Because say you carry back Yeah na because of you Wey i leave faridah Normally i no dey foh You can ask my nigga Moonboy tun ti gbemidebe O tun ti gbemidebe Shelo gbemi trabaye o Jo magbemi wale This is what i do Some people know the talent Very soon All of una go teti kale Welcome to the moon
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"mooning(freestyle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8333678/Speechless/mooning%28freestyle%29>.
Discuss the mooning(freestyle) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In