Catalyst
Mr Scols
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yeah Yeah Yeah Yeah Nwanbada Yeah Yeah... We don dey vibe Since nineteen Kiri din Play me the sound Make I chop am Like kilishi We go restrict dem airflow With the flavor Wey no body go fit breath (Uhhu... huh) I see to many challenges standing before me I got the passion And the courage Wey dey drive me Give them run For they money I'm coming for my trophy Fighting all of my demons In my drive way I see to many challenges standing before me I got the passion And the courage Wey dey drive me Give them run For they money I'm coming for my trophy Fighting all of my demons In my drive way I'm enroute to the Treasure island oh Say na my rhythm Go be the catalyst Say na my rhythm Go be the catalyst Oh oh oh oh oh I'm enroute to the Treasure island oh Say na my rhythm Go be the catalyst Say na my rhythm Go be the catalyst Oh oh oh oh oh I'm enroute to the Treasure island oh Say na my rhythm Go be the catalyst Say na my rhythm Go be the catalyst Oh oh oh oh oh I'm enroute to the Treasure island oh Say na my rhythm Go be the catalyst Say na my rhythm Go be the catalyst Oh oh oh oh oh I just want to Sing song for ya I dey set the pace And others Dey follow oh Big energy Sweet flows Oozing out of me Blow your mind away Make you think You can defy gravity I see to many challenges standing before me I got the passion And the courage Wey dey drive me Give them run For they money I'm coming for my trophy Fighting all of my demons In my drive way I see to many challenges standing before me I got the passion And the courage Wey dey drive me Give them run For they money I'm coming for my trophy Fighting all of my demons In my drive way I'm enroute to the Treasure island oh Say na my rhythm Go be the catalyst Say na my rhythm Go be the catalyst Oh oh oh oh oh I'm enroute to the Treasure island oh Say na my rhythm Go be the catalyst Say na my rhythm Go be the catalyst Oh oh oh oh oh I'm enroute to the Treasure island oh Say na my rhythm Go be the catalyst Say na my rhythm Go be the catalyst Oh oh oh oh oh I'm enroute to the Treasure island oh Say na my rhythm Go be the catalyst Say na my rhythm Go be the catalyst Oh oh oh oh oh I'm enroute ooh... Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah I see too many Challenges Standing before me I see too many Challenges Standing before me
Struggling with Catalyst? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Catalyst Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8355474/Mr+Scols/Catalyst>.
Discuss the Catalyst Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In