Commando

Tino Foy

0 fans

Tino Foy


2:42

 Struggling with Commando? Become a better singer in 30 days with these videos!

Hustle like Bagando
All night like Nanga Mboko
People take ground cargo
They carry am put for head oh
Money fit make you kill person
Money fit take your neck
Poverty sef no go sorry you
Nothing poor man fit do
If you no get money they no count you
If you no popping plenty bottles massa they no see you
Commando I di fight for my own
Till e show I dey here I no go home
All man di find money
Some one di use koni
Some one di cut doci
Cuz minister be don tiff money
Plenty people don die for sea
Sey they want go to overseas
They want go work money
To send am back for their family
Mama prayer for me
Papa make you put hands on we
Plenty problems dey the country
Plenty people don sleep for hungry
Papa make you put hands on we
Hustle like Bagando
All night like Nanga Mboko
People take ground cargo
They carry am put for head oh
Money fit make you kill person
Money fit take your neck
Poverty sef no go sorry you
Nothing poor man fit do
If you no get money they no count you
If you no popping plenty bottles massa they no see you
Commando I di fight for my own
Till e show I dey here I no go home
I no want be Ngannou
I no get that kind power
Gimme my own for chop
Then you fit chop ya own oh
I no fit cross the desert
I no fit ride the waves
Gimme my own for chop
Then you fit chop ya own
If you no get money they no count you
If you no popping plenty bottles massa they no see you
Commando I di fight for my own
Till e show I dey here I no go home

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Norbert Foy

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Commando Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Commando Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8358653/Tino+Foy/Commando>.

    Missing lyrics by Tino Foy?

    Know any other songs by Tino Foy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Christopher Cross famous for?
    A She's the one
    B Sailing
    C Beautiful Women
    D Long Way Home

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tino Foy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Commando

    »