Area! (feat. SGaWD)
Kondé Oko
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Oya who goes? Young KO from Abagbon Close Who get mind? You go chop elbow Zino pikin no dey use me joke Nine years old when I first leave ummu No role models, no stunt doubles Na who run first go dey do like mugu Walk by faith, make I step with hustle No lose guard when you dey for the jungle Too many thoughts, too much pressure Faaji, focus, equal measure Three point five in my chest, first level Small time reach, e be q like petrol First oz in the tine, God bless you Two months off, make my eye just settle Bought two whips, see the Lexus bezel Sapa no get zip code, olopa no get zip code Every moment, feels like a day No do padi padi anyway Better wake up, get this pay Tryna blocc my shine huh? Where dem, where dem dey? Day by day How many ways? How many times did my momsi say, walk by faith Small time, no muscle, no long talking, only grace If I get strong head, na my OG yans I dey use maintain Bro bro Why you Dey Chop on your own Why you Dey ball on your own In short , I keep my head down And my biz on the low If e Dey go e Dey go If e no go dey my zone I hope my niggas wish me well And if they don't, I pray them pussy boys somehow end up in hell And I'm this close to giving up as well
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Abiola Abiola-Oloke, Amanda Thomas
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Area! (feat. SGaWD) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8366783/Kond%C3%A9+Oko/Area%21+%28feat.+SGaWD%29>.
Discuss the Area! (feat. SGaWD) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In