No Let Em Know (feat. Dave Grant)

Zealy

0 fans

Zealy


2:36

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

One + two + three
Three for the girl  and guys in the club
One + two + three
Three for the girl and guys in the club

When i dey hustle for the paper nobody know
So when i get dis paper i go keep am on a low
Pull up in a benz in lekki pool side on a low
I dey get my paper and i no let dem know
Cos when them no them go wan spoil your show
Omo olope jaiye ori e no let dem know oh oh
I go jaiye ori mi no let u know
Omo olope jaiye ori e no let dem know oh oh
I go jaiye ori mi no let u know
I go jaiye ori mi no let u know

One + two + three
Three for the girl  and guys in the club
One + two + three
Three for the girl and guys in the club
On a low
I go pull up on a low
Wetin i go be for this life
Me self i no know
Bomi shen won inu agbon
Nobody wey know
As God dey do my thing
Nobody go know
Dem be wan spoil my shine
Baba no gree!!
Brother man watch your back
Make You no go sleep
See this life my brother na step by step
Make You no go dread
Make You no dey try compare
Available balance
Iyen sha ni koko
Nkon ti iyami maje sha ni koko
Everything wey i go be
Wey I go do for this life
My brother shey iyen
Sha ni koko

When I dey hustle for the paper nobody know
So when i get this paper i go keep am on a low
Pull up in a benz in lekki pool side on a low
I dey get my paper and i no let them know
Cos when them no them go wan spoil your show
Omo olope jaiye ori e no let them know oh oh
I go jaiye ori mi i no let You know
Omo olope jaiye ori e no let them know oh oh
I go jaiye ori mi i no let You know
I go jaiye ori mi i no let You know

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Alajiki Moses

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Let Em Know (feat. Dave Grant) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Let Em Know (feat. Dave Grant) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8367230/Zealy/No+Let+Em+Know+%28feat.+Dave+Grant%29>.

    Missing lyrics by Zealy?

    Know any other songs by Zealy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rock and roll musician Del Shannon was the stage name of?
    A Del Unser
    B Patrick Clapp
    C Reginald Dwight
    D Charles Westover

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Zealy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!