Ogbono

Kene Himself

0 fans

Kene Himself


2:42
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ogbono
Don Dada
None badda
Still Dappa
But I'm more gallant
Nonchalant to the bullshit
Twist their long Dada when the dude spits
I don kalas
Pitakwa
Reachi Canada Dem dey my matter
My Papa know who him born
I too stubborn I no dey conform
See I'm from the south
Niggas dey collect wotowoto if dem run their mouth
No need to shout
If you cap careless
On a zero zero hour
Men dem go lap ya house
Grew up in the trenches
Now I'm in the capital tryna capitalize on these cheques and...
Crossing all these bad bitches off my checklist
Speeding through wuse in an all black avensis
All I do is win
No draw
I no be ogbono
Shebi you dey see skill
Opor
E no dey run comot
See as I pin
Me and my dawgs
We go dey jollof
Shebi you wan beef
Go come
We dey your domot
I'm too full to swallow my pride
In my prime
Ahead of my time like I live my life backwards
Loose screws I'm outta my mind
If dem wan try me
I'mma layout these fucking bastards
Koom-Koom I hold my side
Too cool I'm sittin on ice
If these dudes wanna take my life
My voodoo na Jesus Christ
No no no no don't test me
You don't want no smoke just rest please
Flow go so cold like my neck piece
Yeah you already know who the best be
I'm on my Ladipoe shit
Big Energy stomping on my enemies
Una never see anything
When I drop this jam Una go need medicine
All I do is win
No draw
I no be ogbono
Shebi you dey see skill
Opor
E no dey run comot
See as I pin
Me and my dawgs
We go dey jollof
Shebi you wan beef
Go come
We dey your domot
My shoe shine - e dey show for face
You dey see the drip - e dey percolate
Me and my men - we dey regulate
Tell me set you broke - I no fit relate
As she see me she start to dey salivate
Wetin Musa no go see for gate
She dey bill me like my name na Billi Gate
Her Bobo dey call am - she tell am make e wait

 Struggling with Ogbono? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Kevin Ezeaniekwe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ogbono Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ogbono Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8385870/Kene+Himself/Ogbono>.

    Missing lyrics by Kene Himself?

    Know any other songs by Kene Himself? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Bob Dylan song did Adele include on her first album?
    A Shelter from the Storm
    B Not Dark Yet
    C Make You Feel My Love
    D Blowin' in the Wind

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kene Himself tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!