Tomorrow (feat. Seyi Vibez)

Tolaxy Aroma

0 fans

Tolaxy Aroma


3:31

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Uhn uhn ah ya aye yeh
O ha o oh ye o yeah
Oluwaloseyi oh oh
Tolaxy dey here so vibez
Aroma bi onga o ah ya ya
Wagwan oh ah ya ya japa

Trust yourself and no other
Awon tan jaye lana da
Where we come from e no matter
Oluwa dey for us so we no fit fall down
Trust yourself and no other
Awon tan jaye lana da
Where we come from e no matter
Oluwa dey for us so we no fit fall down

Dem talk many things
Dem for get say tomorrow get belle o yeah
Tomorrow get belle oh ye ye
Dem talk many things
Dem for get say tomorrow get belle o yeah
Tomorrow get belle oh ye ye ah eh eh
Ah oh eh eh ah ah ah

Say tomorrow get belle oh ye ye
Mo mo iye igba ti mo fi lo cele oh ye ye
When I no fit to talk to the girls oh ye
Awon omo kekeke won ni get away
I remember when dem dey joju mi
Ko si anybody to fe ri mi
Won so fun mi pe kin lo pe ori mi
Ori mi mo ke pe ori mi
But the moral of the story na oluwa loni glory
E si ma ko aroma je dandan bi macaroni
Lowo yi ta ti ji nsin olohun e ni sun
Oluwa to seyi ma se mi loju yin am coming through

Trust yourself and no other
Awon tan jaye lana da
Where we come from e no matter
Oluwa dey for us so we no fit fall down
Trust yourself and no other
Awon tan jaye lana da
Where we come from e no matter
Oluwa dey for us so we no fit fall down

Dem talk many things
Dem for get say tomorrow get belle o yeah
Tomorrow get belle oh ye ye
Dem talk many things
Dem for get say tomorrow get belle o yeah
Tomorrow get belle oh ye ye ah eh eh
Ah oh eh eh ah ah ah

Oluwa dey for us so we no fit fall down
Up up up so we no fit come down
Baba bless my way eyan kan lo bi runtown
Gbogbo nkan toju ri me I no fit talk am
But o si ma happen bon fe bon ko a ma blow
Ade tiwa gan leke lojo kan bi davido
Crown on my head and am sitting on the throne
Am sitting on the throne sipping on my caprisonne
Ah mio foh mio run mio yo jo
Gat my eyes on the price olohun mo wa l'agro
Goal mi lo se koko si mi Ronaldo
Mo mo pe mo si ma bawon gbori wo Monaco mio kako

Trust yourself and no other
Awon tan jaye lana da
Where we come from e no matter
Oluwa dey for us so we no fit fall down
Trust yourself and no other
Awon tan jaye lana da
Where we come from e no matter
Oluwa dey for us so we no fit fall down

Dem talk many things
Dem for get say tomorrow get belle o yeah
Tomorrow get belle oh ye ye
Dem talk many things
Dem for get say tomorrow get belle o yeah
Tomorrow get belle oh ye ye ah eh eh
Ah oh eh eh ah ah ah

Haa mo n vibe pelu seyi
Oluwa lo seyi
Oluwa to seyi
Mo mo pe otun ma se mi
Hanhan wagwan japa
Koniyeiyalaya sapa
Ha sapa sapa
Koniyeiyala sapa

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Qudus Adedbayo, Seyi Vibez

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tomorrow (feat. Seyi Vibez) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tomorrow (feat. Seyi Vibez) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8429772/Tolaxy+Aroma/Tomorrow+%28feat.+Seyi+Vibez%29>.

    Missing lyrics by Tolaxy Aroma?

    Know any other songs by Tolaxy Aroma? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Stupid" is a 2019 biggest hit single for which singer?
    A Tate McRae
    B Camila Cabello
    C Billie Eilish
    D Bea Miller

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tolaxy Aroma tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!