Peace
Mohbad
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
(Iyawo mi sh'oda, o romipin?) (O fi mi si'le, mon fa cigar) Wetin be this one like this Been through many things Many, many gists Though I still find my peace Imole Oh I, I do like say me I no dey see Do like say I no dey hear Which kind person be this? Oh I, wetin be this one like this? Been through many things L'ati aye Genesis I will be dealing with frenemies Survivor (survivor) Mi o ni gba (mi o ni gba) Money chaser, faster than a bullet Flying like a rocket Badman wey never rest King of South and the West Faster than a car Won fe ba mi sa Faster than a Benzo Ijebu lo "l'ewe so" Bad vibes on lyrical (ahh) Bring in my sound, I'm so biblical, oh (Olohun, ahh) Aiye toh l'okada, won de tun ni car Dem wan tear your knicker Dem wan to turn your teacher Before you hammer, oh, my nigga, oh, my nigga You go dey when I no get ginger? Oh, my nigga, oh, my nigga Shey you go dey when I no get raba? 'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me Say make I jere Oh, my baby, oh, my baby Shey you go dey before my Surulere? (Kai) (Iyawo mi sh'oda, o romipin?) (O fi mi si'le, mon fa cigar) (Kakiri l'odo awon aboki) ohh (Iyawo mi sh'oda, o romipin?) (O fi mi si'le, mon fa cigar) (Kakiri l'odo awon aboki) (Iru kileleyi? Mio fe gbo) ohh Wetin be this one like this Been through many things Many, many gists Though I still find my peace Oh I, I do like say me I no dey see Do like say I no dey hear Which kind person be this? Oh I, wetin be this one like this? Been through many things L'ati aye Genesis I will be dealing with frenemies Survivor (survivor) Mi o ni gba (mi o ni gba) Money chaser, faster than a bullet Flying like a rocket Badman wey never rest King of South and the West Faster than a car Won fe ba mi sa Faster than a Benzo Ijebu lo "l'ewe so" Bad vibes on lyrical (ahh) Bring in my sound, I'm so biblical, oh (Olohun, ahh) Aiye toh l'okada, won de tun ni car Dem wan tear your knicker Dem wan to turn your teacher Before you hammer, oh, my nigga, oh, my nigga You go dey when I no get ginger? Oh, my nigga, oh, my nigga Shey you go dey when I no get raba? 'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me Say make I jere Oh, my baby, oh, my baby Shey you go dey before my Surulere? (Iyawo mi sh'oda, o romipin?) (O fi mi si'le, mon fa cigar) (Kakiri l'odo awon aboki) ohh Iyawo mi sh'oda, iyawo mi (O fi mi si'le, mon fa cigar) (Kakiri l'odo awon aboki) (Timi Jay on the track)
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Peace Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8458668/Mohbad/Peace>.
Discuss the Peace Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In