How To Party

Lucid Jhay

0 fans

Lucid Jhay


2:57

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Today na the party ye
Call everybody oh no
One love ye ,just shake your body now
No time to press phone,
No be wetin you come do for here ,here
Oya bruu champagne ,pass the bottle ta na na
Oya make we dey jaiye na na
No send nobody no no no
No time to pretend eh
Everything we dey do for here o say na ten over ten
Na na say na ten over ten na na na na na na
Tonight Tonight Tonight Tonight
We go party ye, call your aunty na na
Tonight Tonight Tonight Tonight
We go party ye, we send nobody ye
Make nobody come disturb us o

Show dem
We must show dem
We must show dem ye ye
How to party na na
We go show dem
We must show dem ye
We must show dem ye ye
How to party na na

Turn on the light
As i bring the vibe
Make nobody deny ye
Dis how we do it
It's how we do it
Yah yah pretty ladies ye
Shake your biggie bumbum ye
When you ask for ransom
Oh nah nah nah nah nah
Turn up ye ye ye call everybody
Make dem dem turn up oooo
Oh oh oooo
Turn on the light ye
As i bring the vibe ye
Make nobody deny
Dats how we do it here

Show dem
We must show dem
We must show dem ye ye
How to party na na
We go show dem
We must show dem ye
We must show dem ye ye
How to party ye ye

Speaker ye i go bust in your speaker ye
When i enter the area i go bust ,i go bust
In your speaker
Show dem
We must show dem
We go show dem
How to party
Go low low low

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Gideon Jnr

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the How To Party Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "How To Party Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8473043/Lucid+Jhay/How+To+Party>.

    Missing lyrics by Lucid Jhay?

    Know any other songs by Lucid Jhay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Stupid" is a 2019 biggest hit single for which singer?
    A Bea Miller
    B Billie Eilish
    C Camila Cabello
    D Tate McRae

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lucid Jhay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!