Keledey (feat. JoeE & Pheezy)

Manareal G

0 fans

Manareal G


2:50

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

The beat doctor
Doctor frank yeah Oya give dem
Yea yea yeaa-yea
Zoom zoom zoom
Got two kele in my roo-oo-ooom Ah ah
Zoom zoom zoom
They be steady sipping on my ju-u-uice ah ah ay ay
Kele dey
So many fine fine kele dey ah a ahah
Kele dey
So many fine fine kele dey yay yay yay o
Kele dey
So many fine fine kele dey ah a ahah
Kele dey
So many fine fine kele dey o yea yea yea yea
I see this fine girl omo to black bi ti mamba
She's such a melanin ogo re bright bi ina nepa
Ifokore dun kon shey nkan te le fi we eba
Anywhere you go ibe gan le mi fe gba
Give me the vibe baby girl fun mi ni greenlight
I love you die I go dey your body like skintight
As I dey come through omoge na you i first sight
Without you I be like Yahoo boy wey no get client
Kele dey
So many fine fine kele dey ah a ahah
Kele dey
So many fine fine kele dey yay yay yay o
Kele dey
So many fine fine kele dey ah a ahah
Kele dey
So many fine fine kele dey o yea yea yea yea
And I know and I know and I know and I know and I know
So many girls wey dem sexy
And I know and I know and I know and I know and I know
So many girls wey dem pretty
Sometimes I go like Dey my Dey
But lotta lotta pretty pretty likkle gyal dem ina the world
No dey mek mi eyes stay one place Yeah
Dem no Dey mek mi eyes stay one place yeah
Kno that's why mi sing
Yohanna melanin oh oh
Josephine Stephanie oh oh
Lucy Emily
All of demma sexy uu-e yeah
Yohanna melanin oh oh
Josephine Stephanie oh oh
Lucy Emily yee
Kele dey
So many fine fine kele dey ah a ahah
Kele dey
So many fine fine kele dey yay yay yay o
Kele dey
So many fine fine kele dey ah a ahah
Kele dey
So many fine fine kele dey o yea yea yea yea
So many fine fine kele dey so I see why they call me heart breaker
The real don dada I'm the gyal dem sugar
Hold on, gat to pick at random
Every time in my room steady doing action
Pipe one pipe all then I move to the next one
Let bygones be bygones
Yea I'm a full time bad boy bad boy bad boy yay eh
It's ManaRealGangster pheezy vibes JoeE and dr frank the beat doctor
One time! (Yea yea yea)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Abdulafeez Adebayo, Joseph Ameh, peace Omojola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Keledey (feat. JoeE & Pheezy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Keledey (feat. JoeE & Pheezy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8478856/Manareal+G/Keledey+%28feat.+JoeE+%26+Pheezy%29>.

    Missing lyrics by Manareal G?

    Know any other songs by Manareal G? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In Dolly Parton‘s hit song — who was the real Jolene?
    A Her sister
    B A red-headed bank clerk who flirted with her husband
    C A young fan who came on stage for her autograph
    D Her best friend from high-school

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Manareal G tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!