Motherland

Sound Sultan, Ada

0 fans

Ada


3:29

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I prefer to live like a lion in the jungle
And stay like a dog in the city
I prefer to live like a lion in the jungle
And stay like a dog in the city
I prefer to live like a lion in the jungle
And stay like a dog in the city

Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go Chicago
Remember Nnamdi sell him car
So you go go America
All these people wey bin dey raise you
Still dеy stay for face me I face you
Promisе say you no go fashie them
Say every other month you go dey tashi them
Ada wey you been promise to marry
Dey wait oh boy she don tarry
When she see you na inside Ovation
You marry oyinbo from another nation

Ajo o dabi ile
No matter where you go
Make you no forget area o area o
Say na naija
Ti ode ba tile
Pada wale o
Motherland oh (Na your area oh)

Boy you know I gave you all my money for my bag oh
You tell me say you want go play football for Japan oh
Five years now and you never call my phone oh
You got me thinking that you never coming home
Remember say your papa don pai
Remember say you mama dey cry
Plenty note wey them send you no rely
If you hearing this song you no dey try
How I wish baby
I fit reach you anywhere you are you are
So faraway like the fallen stars from the skies
Cuz you are my shining star

Liko Ada (Sir)
What's the problem (He’s not here anymore)
Why d boy broke your heart and runaway so (Yes sir)
I get credit make we call am
TY mix dial the number

Lati niu wade ni ostcha farawe eh
Igba wo lo to ma pada de eh
Igba wo lo to ma pada de eh
Wan reti
Mogbope oyinbo lotun fe e
Igba wo lo to ma pada de eh
Igba wo lo to ma pada de eh
Wan reti

How I wish say
I fit reach you anywhere you are you are
So faraway like the fallen stars from the skies
Cuz you are my shining star

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Lyrics © Sentric Music

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Motherland Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Motherland Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8506784/Ada/Motherland>.

    Missing lyrics by Ada?

    Know any other songs by Ada? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's the American singer behind the 1978 disco hit "I Will Survive"?
    A Gwen McCrae
    B Amii Stewart
    C Gloria Gaynor
    D Donna Summer

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ada tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Motherland

    »