DON'T JUDGE ME (feat. Bhadboi Oml)

Scooby Chase

0 fans

Scooby Chase


2:10

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Looking at my right side brother do what you want
Looking at my left side brother do what you like
Don't judge me don't judge me brother
Abeg don't judge me
Don't judge me aani kosi konga
Dakun don't judge me
You fit dey see 6 make i dey see 9
Inna this spherical life
Monkey dey chop money still no street light
Ee rii terrible life
Don't judge me don't judge me brother
Abeg don't judge me
Don't judge me don't judge me ee
Aani kosi konga
E fit dey sup for your side
The hustle fit dey make you dey smile
You fit dey see 6 and for my side na 9
And for my side na 9
So that dozens mean that am high
You won dey judge me because e never set
Cos i never get
You say i no hustle omo koribe
Shabi baba lon shola
So i dey low low i dey low key
I no send them
Toba ni awon o ranmi
Dem no be my tailor o dem no be my tailor
So me i no care then
I no send them
Toba ni awon o ranmi
Dem no be my tailor o dem no be my tailor
So me i no care then
You fit dey see 6 make i dey see 9
Inna this spherical life
Monkey dey chop money still no street light
Ee rii terrible life
Don't judge me don't judge me brother
Abeg don't judge me
Don't judge me don't judge me ee
Aani kosi konga

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: David Peter

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the DON'T JUDGE ME (feat. Bhadboi Oml) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "DON'T JUDGE ME (feat. Bhadboi Oml) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8510761/Scooby+Chase/DON%27T+JUDGE+ME+%28feat.+Bhadboi+Oml%29>.

    Missing lyrics by Scooby Chase?

    Know any other songs by Scooby Chase? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Mine, _______ dream made breath and skin. I've been waiting for you."
    A unfortunate
    B cultivated
    C adequate
    D immaculate

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Scooby Chase tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!