My Trumpet

Munachi

0 fans

Munachi


3:07

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Who God bless
No man curse
If God lift you
You no go come down
Na so you go dey shine (shine shine)
My guy na my time (time time)
Who God bless
No man curse
If God lift you
You no go come down
Na so you go dey shine (shine shine)
My guy na my time (time time)
Everyday I dey pray
Jesus show me the way
Now everything done dey change
And it`s all by his grace
Some people be dey laugh yesterday
Now the say congratulation
And now wey we done dey win
They done dey ask plenty question
Na who dey blow your trumpet
Wetin dey give you success
Them say (na who dey blow your trumpet)
Wetin dey give you success
Wetin I dey find for sokoto
As I come inside Jesus
I see am koro koro
Wetn you no fit buy with money
E dey inside Jesus anybody can carry
(Hey)
If you hear my story you go kwere
(La la la)
(If you hear my story you go kwere)
Some people be dey laugh yesterday
Now the say congratulation
And now wey we done dey win o (hey)
They done dey ask plenty question
(Them say)
Na who dey blow your trumpet
Wetin dey give you success
Na who dey blow your trumpet
Wetin dey give you success
(Them say)
Na who dey blow your trumpet (they say I no go make am)
Wetin dey give you success (they call me born throway)
Na who dey blow your trumpet (who God bless no man can curse)
Wetin dey give you success
Who God bless
No man curse
If God lift you
You no go come down
Na so you go dey shine (shine shine)
My guy na my time (time time)
Who God bless
No man curse
If God lift you
You no go come down
Na so you go dey shine (shine shine)
My guy na my time (time time)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Emmanuel Arinze

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Trumpet Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Trumpet Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8515258/Munachi/My+Trumpet>.

    Missing lyrics by Munachi?

    Know any other songs by Munachi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I'm a girl's girl, I'm a boss in a man's world."
    A If I Were a Boy
    B Tomboy
    C Pretty Girl
    D For the Love of a Daughter

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Munachi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!