Survive

Kaklous

0 fans

Kaklous


2:43
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Anada Bam bam
Fr3 me Kaklous

As I wake up this morning I never know what ago wear for my body oo yeah
Too many things afor sort oo but I no get any money oo

But on God me adey
Oluwa no go shame me
Anopae nso mekon ador waakye
Hw3 y3 sore ahemakye
Nyame boa na y3nya Bentley
We go pull up in your face

But you for know say family dey call
Friends too dey call o
You know say the ball is in your court oo
Eno be me my fault too

Family dey call
Friends too dey bill o
Dab3n nso na menya big deal oo
To weni hw3 boys in the ghetto

They don't know what we dey do
But we dey try to survive
Me sef adey shock.
But we dey try to survive
Only God wey dey watch we
So we dey try to survive
In the hard times
We dey try to survive

Oh aaa
Edey do me like ebe drama
Wonnim aa kokobisa grandma
Everyday same story same story oo

But afor make a wish
Put your grace on it
I dont know the sin wey I commit
But ebe you promise me say you no go make i fail
Why you do me soo

But you for know say family dey call
Friends too dey call o
You know say the ball is in your court oo
Eno be me my fault too

Family dey call
Friends too dey bill o
Dab3n nso na menya big deal oo
To weni hw3 boys in the ghetto

They don't know what we dey do
But we dey try to survive
Me sef adey shock
But we dey try to survive
Only God wey dey watch we
So we dey try to survive
In the hard times
But we dey try to survive

They don't know what we dey do...
But we dey try to survive
Me sef adey shock
But we dey try to survive
Only God wey dey watch we
So we dey try to survive
In the hard times
But we dey try to survive

Oh aaa
Edey do me like ebe drama
Wonnim aa kokobisa grandma
Everyday same story same story oo

 Struggling with Survive? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: James Asare

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Survive Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Survive Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8515973/Kaklous/Survive>.

    Missing lyrics by Kaklous?

    Know any other songs by Kaklous? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Baby, be the class clown, I'll be the beauty queen in tears" was written by which musical artist?
    A Mariana
    B Lana Del Rey
    C Lorde
    D Melanie Martinez

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kaklous tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Survive

    »