Lonely

MINIE

0 fans

MINIE


2:48

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ohh Ouhh
Ohh ouhh
Ohh ohh
Ohh ohh
I don't want to be lonely
Tara tara rata ra
Tara ta ta ta ra ra
Tara tara rata ra
Tara ta ta ta ra ra
See my guy you dey lonely
Lonely ohh oh ouhh
Nobody go tell you to come to start to make money
To make money oh ouhh ohh
E be you
And you
And you
Oloun nobody
Oshey ohh
And if dem tell you to come chop
So pe rara ohh
Rara
Sope rara ohh
Rara
E be you you and you
And e be you you and you nobody
And e be you you and you
And e be you you and you dey lonely
E be you you and you
And e be you you and you nobody
And e be you you and you
And e be you you and you dey lonely
You dey lonely ohh ohh ohh
You dey lonely
Say you dey lonely ohh ohh ohh
You dey lonely
You dey lonely ohh ohh ohh
You dey lonely
You dey lonely ohh ohh ohh
You dey lonely
Life na turn by turn
My guy duro e go reach your turn
No be about who first to reach
The race for the game na to get rich
One man for himself ohh ohh
Na wetin my mama bin tell me
Na why me I no too dey vex
If another man or brother man no fit to help me
E be you you and you
My mama bin clear me say make I go find who be who
E be you you and you
No let this money thing control who be you
E be you you and you
And e be you you and you
And e be you
E be you you and you
And e be you you and you dey lonely
You dey lonely ohh ohh ohh
You day lonely
Say You dey lonely
You dey lonely ohh ohh ohh
Say you dey lonely
You dey lonely ohh ohh ohh
Say You dey lonely
And if dem tell you to come chop
Oya So pe rara ohh
Rara
Sope rara ohh
Rara
And if dem tell you to come chop
Oya so pe rara ohh
Oya so pe rara ohh

 Struggling with Lonely? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: El-Amin Olagoke

Lyrics © DistroKid, CDA MUSIC GROUP INC.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lonely Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lonely Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8516396/MINIE/Lonely>.

    Missing lyrics by MINIE?

    Know any other songs by MINIE? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Oh, the misery -- everybody wants to be my _______"
    A fantasy
    B enemy
    C destiny
    D melody

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    MINIE tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Lonely

    »