Emergency (feat. Awesome)
Big Dreams
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Bigdreams D man ooooo say......Emergency Emergency dem n'ver See me coming Through Emergency emergency dem n'ver See me coming thru Emergency Emergency dem n'ver See me coming thru Emergency emergency dem n'ver See me coming thru Shay you say na money wey you Want, private jet you go de for the Front, give all the keys to the Things that I got For you and I everything will be Alright Shay you say na money wey you Want, private jet you go de for the Front, give all the keys to the Things that I got For you and I everything will be Alright Shay you say na money wey you Want, private jet you go de for the Front, give all the keys to the Things that I got For you and I everything will be Alright Shade my lover fine face like American, this girl too fine make Boys trip de commot Nika, na Once I follow up straight like a Sharp nigga, base on the fact say My ways self Are tactical, coz Normally boy too fresh sweet in The middle, broke boys de vex local Fawo no fit be eagle. Ogbeni love who you love and looseguide the rest, No go de Form Ajayi dey settle for less, I No wan Talk senior man I de on my lain, I De do bad Things de fear God like Omalay... aiy baby girl let me take You downtown, only Jah Bless you Can call me zlatan, I got grace you Gat grace you can see it's God's Plan, Together to mayami 2 Seconds yeah we can we can, Everyday grace and mercy de Follow me, devil de cry coz Almighty God dey shiloh me, Mama's dey vex because my Baby Girl dey cherry me and the Greatest 419 na abeg if you get 2k Borrow me Dis is a case of Emergency, but Anyhow sha only Jah bless Emergency Emergency dem n'ver See me coming thru Emergency emergency dem n'ver See me coming thru Emergency Emergency dem n'ver See me coming thru Emergency emergency dem n'ver See me coming thru Are you ready for the one Ah one, two, three ah go Shay you say na money wey you Want, private jet you go de for the Front, give all the Keys to the t Things that I got For you and I everything will be a Alright Shay you say na money wey you Want, private jet you go de for the Front, give all the keys to the Things that I got For you and I everything will be Alright Shay you say na money wey you Want, private jet you go de for the Front, give all the keys to the Things that I got For you and I everything will be Alright Ye ye ye ye Bigdreams the man ooo say (Ye, ye, ye, ye
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Emergency (feat. Awesome) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8516748/Big+Dreams/Emergency+%28feat.+Awesome%29>.
Discuss the Emergency (feat. Awesome) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In