You Go See

WHITELORD

0 fans

WHITELORD


2:42
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Uh uh uh
Omoge shey you know
When we chill on a low on code uh uh
Shey you know
When we chill on a low am code uh uh
Girl I go ball
You go see and when e burst you go know
And I go cruise the eighteen for your front
E go be
You go see
We go wiiiiiiin
Girl I go ball
You go see and when e burst you go know
And I go cruise the eighteen for your front
E go be
You go see
We go wiiiiiiin

Guy no de bother me
I getty big things wey I de proud of
Mummy me na first
Now I take thank God
So many wey them dey wey them no Get sweet mum
Na she be the shade wey de cover me
Tell your mama there make she pray for you
Only God know wetin me pass through
But see me now me I conquer them yeah yeah
Me de ballll
Shey you know
Malo fe
Omo girl
We de cruise
Now you know
How e be
We de ball shey you know
Malo fe
Omo girl
We de cruise
Now youo know
How e be

Girl I go ball
You go see and when e burst you go know
And I go cruise the 18 for your front
E go be
You go see
We go wiiiiiiin
Girl I go ball
You go see and when e burst you go know
And I go cruise the 18 for your front
E go be
You go see
We go wiiiiiiin

Omo no de bother me
Me I Getty men wey go cover you
E be this kind thing wey de ginger me
See you on my way on a drip on code
She get the melody
Wey de make me high baby me and you
Everybody like to de signal you oloun
Baby miiiiii you I see
Make I chase you baby me no sin
If na to sin
I will sin for you
Pray to God make e bless my soul
For a very long time omo bless me soon
Make I chase you baby me no sin
If na to sin
I will sin for you
Pray to God make e bless my soul
For a very long time omo bless me soon
Guy no de bother me
I getty big things wey I de proud of
Mummy me na first
Na I take thank God
So many people dey wey them no Getty sweet mum
Na she be the shade wey de cover me
Tell your mama there make she pray for you
Only God know wetin me pass through
But see me now me I conquer them yeah yeah
We de ball

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ogbualo Oshioke

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the You Go See Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "You Go See Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8533975/WHITELORD/You+Go+See>.

    Missing lyrics by WHITELORD?

    Know any other songs by WHITELORD? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which slipknot song talks about pushing your fingers into your eyes to stop the pain
    A Wait and bleed
    B Unsainted
    C Duality
    D Psychosocial

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    WHITELORD tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!